正在加载视频...

视频加载失败

“KONGASO” GIVE ME A DATE!!!😈😈🚨🚨

303,885 次观看 • 3 天前 •via X (Twitter)

34 条评论

3k!3 𓀐𓂸 的头像
3k!3 𓀐𓂸2 天前

Na you suppose give me date of when i go come use police pick you up

clamscasino 的头像
clamscasino3 天前

Boy slow down dropping all that BS music...😭😂✌🏾️

Kelly$lim 🦇 的头像
Kelly$lim 🦇2 天前

Keep am abeg

Olamilekan 的头像
Olamilekan2 天前

The beat is too hard for the rubbish u dey sing😭

𝓢𝓱𝔁thegr8👑 的头像
𝓢𝓱𝔁thegr8👑2 天前

How about dec 31 2030

LASTUNSULLIED1 的头像
LASTUNSULLIED12 天前

PUT TENSKI ON THIS bEAT him go chop am

Dave💰 的头像
Dave💰2 天前

You don sing this one before naw😹😹

nigeria? 😂 的头像
nigeria? 😂2 天前

1 Rick Owens 24 users..😂😩 Abeg comot that iron from ur neck guy, ur life no matter to you? For this rainy season you put iron for neck, if thunder strike your chapter don close be that..😂

Akas 的头像
Akas2 天前

Underground fola you just Dey rewarm song 😭

$ol 的头像
$ol3 天前

8/10/2055

DEEPER THAN RAP 的头像
DEEPER THAN RAP2 天前

As the name implies “KONGA” this shii belongs to the “WELL” abegiii ,you go Dey sing like say shii Dey your mouth ..

perks💆 的头像
perks💆3 天前

you just de waste beat and producer time💔

Koopa Osama 的头像
Koopa Osama2 天前

I nor Dey hear one thing bro, ur music is ass 💩

Toaster999 的头像
Toaster9992 天前

guy at least put water for the eba na

Kelvin blinkz💎🐎 的头像
Kelvin blinkz💎🐎2 天前

Drop am yesterday 🤡🐷

tylil enzo 的头像
tylil enzo2 天前

We didn’t even hear what you were singing in the song; you just spoiled the whole bea

ÌCHÍTÀ 的头像
ÌCHÍTÀ2 天前

this thing be like skit.

N 的头像
N2 天前

The problem be say you don overdo yourself for super power and e go tay before you drop any song as good as it.

DONTBELIKESHOLA 的头像
DONTBELIKESHOLA2 天前

this ngga spitting absolutely nothing. 🔥🔥🔥

Emaks 的头像
Emaks2 天前

Just wasted the beat nigga

realfinnderrx 的头像
realfinnderrx2 天前

Smada better pass these guys by a million miles 😂😂 Una go respect smada soon

StaRGirL 💜 的头像
StaRGirL 💜2 天前

wetin this one dey yarn about hes just mumuring💀

YOUWITHNESSPROGRESSION💤 的头像
YOUWITHNESSPROGRESSION💤2 天前

Omo I no understand this India boy sef

Diey BLOODYFAMILY4L 的头像
Diey BLOODYFAMILY4L2 天前

Bro drop this thing today na omo

GetRichDave 的头像
GetRichDave2 天前

Para boy Shey we go chop this one Friday?

Ojie👑💐 的头像
Ojie👑💐2 天前

So nobody hear say him sample BIG WIZ Azonto beat 😂🤭🤭🔥🔥

MiracleBoy🖤 的头像
MiracleBoy🖤2 天前

@stargirlkams Gongo Aso

Max 🦁Ⓜ️ 的头像
Max 🦁Ⓜ️2 天前

All the work wey fela, Burna, Olamide, wiz dem put for this music p, na u dem send come to destroy ham? 😡

Jamal VAYR 的头像
Jamal VAYR2 天前

Felt the the sampling of azonto (freestyle) 🔥🔥

maleek 的头像
maleek2 天前

we going naija worst 100 with this one 😭😭😭🔥🔥🔥🔥

gon 的头像
gon2 天前

now.

Poppi 🎀 的头像
Poppi 🎀2 天前

“na me be their papa na me start am”

Përry 的头像
Përry2 天前

@suono_sai Drop abeg. No mind all these fuckas for CS

𝐁𝐢𝐥𝐥𝐳.𝟕𝐆 的头像
𝐁𝐢𝐥𝐥𝐳.𝟕𝐆2 天前

2035 abeg

相关视频