Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Koyin vs Kay Bobo 😂😂😂 #bbnaija
59,595 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

This set eh If you just blink You’ll miss 5 solid content 😂😂😂

Soma script de learn for koyin hand😂🔥love it though

ThankGod una hold my koyin bcos I no know Wetin him be want go do😭 Koyin my boy it’s okay😭

Why Bobo go Dey tell am nah him papa get Lagos 😢now his crying 😭 🤣😂😂😂😂😂😂

E never reach 1 week and content don choke everywhere 😂

Na this year big brother go show himself 😂😂😂

Calling is father is out of line!!! Kaybobo don’t worry

Koyin Nepo baby They’re stressing him

I don’t care if my konyin is wrong nor come for am ooo😂😂😂na baby we be

😂😂them go fight for that house tire. But wait oh! No be Toyin wey Dey cry before? His still crying oh🤣😂🤣😂😂

Make unable calm down. No be only fight be content but Koyin should not be harmed.

Full video on Instagram

Koyin na character 😂na your papa get Lagos nay why u Dey cry

LMFAOOO Kaybobo didn’t even care that much. Why is my koyin flailing ?

Koyin na baby of the house oo, street no dey him body

So dem enter house yesterday fight don start today 😏😏😏 are you not over acting ur content like dat😏

At this point no oh , I give up on koyin Wetin be dis every two minutes cry

This Kaybobo shud rest abeg

I love the drama Koyin the cry baby Eiiiiii😂😂😂😂😂

This Koyin don talk say him go bring everything drama sha for stage. I think he's living up to it 😂

Belike say nah food make una enter this big brother abi😂

Lol does he think he can beat Kay, he is a giant

Ah ah what is this holding holding self leave him naww

🤣🤣

It feels like they are faking it

😅😂😂😂😂

How many fights in one day

Haibo they just arrived

Biggies children are fighting again

Bobo say na your papa get Lagos, na your papa get Lagos

Na this thing make that boy dey cry?😂

This season 🔥🔥🔥🔥

This people come to fight?

Koyin baby please o lol 🤣 easy

😂

