Loading video...
Video Failed to Load
Kunle Afolayan's son drops another stunning video 🥰👀
10 Comments

OlaSZN💯1 year ago
Until dem flog this one

Solar Heavy1 year ago
Have you watched this music video yet?

Cleverly 💐1 year ago
Wetin dey sup like this, make una catch me this boy

𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍1 year ago
😭😭

Therogueprince1 year ago
Him papa go dun die inside finish Omo shame

Mätöskï1 year ago
I like as God share problem give everyone both rich and poor

BOF1 year ago
But normal normal wetin deh zup this guy he doesn’t need this pattern

Tolulope1 year ago
Pitipiti ti ba omo Uncle kunle o 🤣

Shevman1 year ago
He supposed don kill him before he reach this stage

Coded ♥️ + 💡 + 🔌 ⚡1 year ago
Wahal for future Nigerians
Related Videos
0:43
Sensitive content
This girl and Kunle sha! Leave Kunle and find another man fine girl 😆
Minister For Ashawo
318,273 views • 10 months ago
