Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Kuture, what a guy 😂😂😂 #bbnaija
142,031 Aufrufe • vor 21 Stunden •via X (Twitter)
20 Kommentare

Kuture saw the future

I’ve never understood the content of this show apart from the ads they do on it I just don’t understand what content people derive from it

Na wetin come my mind be this o. 🤣 Why Biggy no listen to Kulture na . Now teeth don dey fly around. Blood everywhere. My Sheba wey be bystanders don collect another person blow now😣

Dem don see say Nigerians no send dem again dem don begin f!ght

This guy na character 😂😂 10/10 will forever remain the best season of #BBNaija

He say na test your faith.

@BBNaija this would have been the solution but you people didn't listen to @Kuturejnr my brother.

Wallahi I just remembered this his talk after keivo them fight 🤣🤣🤣 @Kuturejnr I dey hail oohoo

This was when big brother was big brother

They need a standard boxing ring in that house for both the male and female.

Kuture 🤦🏼♀️🤣🤣🤣🤣

He saw the future 😂

Bro saw the future 😂

I swr

They can do it outside the house anyway

Kuture no wrong ooooo😂😂😂😂

And na true talk oo 😂

😆 🤣 my inn

😅😅

😂😂
