Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Kylian Mbappé
29,803 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
22 Kommentare

I don’t want to talk to you anyhow , which one is that he suppose to collect the award but them do wuruwuru 😡😡😏😏

Wuruwuru has how nah abeg ooo 🤣🤣

Ur videos are well well educative 🫡👏

Wuruwuru with no trophies lol 😂

Kperegede is a noun ajerio is a pronoun 😂

Bro which one be gbregede is a noun

All of una wey dey complain about that wuruwury part no get sense Only that first part don make you engage him content, na the purpose of that talk😂

Make one foreigner insvlt Fela, Nigeria will join them to insvlt him. See people who are proud and respect their ancestors

Rubbish Madrid fan Used to be my fav Wetin be the wuruwuru? When e no win trophy

You're a fool. Which one is wuruwuru?

Since the first time I heard about the scandal I have been expecting your post 😅. I know it won't fly without you dropping your take 😂

I like that guy but him no win any cup nah

Bro u know noth about football!!

Dictator 💥💥😂😂😂

Mbappe na mumu

So my favorite content creator is a madrid Cr7 fan?😂😂😂

For something wey no get head Nawa o mindset dey o

Wuruwuru ? U wan make me hate you Mumu

For this one you fuck up, which wuruwuru

Dem no do any wuruwuru for the ballon dor if you don’t know about football u can’kindly skip it make you no go chop dragging

I too like your content bro i use to learn alot

U smoke weed how was he supposed to win it. The only fraud was giving simon ahead of Raya
