Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Kylian Mbappé

31,009 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 22

Фото профиля Ugwuokeja Eze
Ugwuokeja Eze7 дней назад

I don’t want to talk to you anyhow , which one is that he suppose to collect the award but them do wuruwuru 😡😡😏😏

Фото профиля B.City
B.City7 дней назад

Wuruwuru has how nah abeg ooo 🤣🤣

Фото профиля 13 💎
13 💎7 дней назад

Ur videos are well well educative 🫡👏

Фото профиля YunG
YunG7 дней назад

Wuruwuru with no trophies lol 😂

Фото профиля Dotman🦇
Dotman🦇6 дней назад

Kperegede is a noun ajerio is a pronoun 😂

Фото профиля Bada
Bada7 дней назад

Bro which one be gbregede is a noun

Фото профиля WARz⚡
WARz⚡6 дней назад

All of una wey dey complain about that wuruwury part no get sense Only that first part don make you engage him content, na the purpose of that talk😂

Фото профиля ₳ 𝑳𝒊𝒈𝒉𝒕🕯️
₳ 𝑳𝒊𝒈𝒉𝒕🕯️7 дней назад

Make one foreigner insvlt Fela, Nigeria will join them to insvlt him. See people who are proud and respect their ancestors

Фото профиля SHENCE MELLO🔝
SHENCE MELLO🔝7 дней назад

Rubbish Madrid fan Used to be my fav Wetin be the wuruwuru? When e no win trophy

Фото профиля Emirate de Creador
Emirate de Creador7 дней назад

You're a fool. Which one is wuruwuru?

Фото профиля Abdulazeez
Abdulazeez7 дней назад

Since the first time I heard about the scandal I have been expecting your post 😅. I know it won't fly without you dropping your take 😂

Фото профиля Emmanuel Ihechukwu
Emmanuel Ihechukwu7 дней назад

I like that guy but him no win any cup nah

Фото профиля Ramoni LFC
Ramoni LFC7 дней назад

Bro u know noth about football!!

Фото профиля SAM'S EFFECTS 🇺🇲
SAM'S EFFECTS 🇺🇲7 дней назад

Dictator 💥💥😂😂😂

Фото профиля Born of greatness (Ejigbaluaku et Idekaokpu)
Born of greatness (Ejigbaluaku et Idekaokpu)7 дней назад

Mbappe na mumu

Фото профиля Therealkingfrancis
Therealkingfrancis7 дней назад

So my favorite content creator is a madrid Cr7 fan?😂😂😂

Фото профиля TK Cee Best Football Analysts 📈
TK Cee Best Football Analysts 📈7 дней назад

For something wey no get head Nawa o mindset dey o

Фото профиля Therealwun
Therealwun7 дней назад

Wuruwuru ? U wan make me hate you Mumu

Фото профиля Jos Stanley
Jos Stanley6 дней назад

For this one you fuck up, which wuruwuru

Фото профиля Ym💙❤️
Ym💙❤️7 дней назад

Dem no do any wuruwuru for the ballon dor if you don’t know about football u can’kindly skip it make you no go chop dragging

Фото профиля Isco🤟💯
Isco🤟💯7 дней назад

I too like your content bro i use to learn alot

Фото профиля Emmyyrushyy
Emmyyrushyy7 дней назад

U smoke weed how was he supposed to win it. The only fraud was giving simon ahead of Raya