Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ladies, open challenge for you all
72,179 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
34 Kommentare

I’m putting my money on @the_lopetee to deliver all day any day 😎

Challenge accepted 👈@Jaywow242

Challenge accepted 👍@Jaywow242

My babe reaction rn😂

No be this kind challenge Nigerian girls go follow you do

All this doesn't matter in heaven sef. If not for Akpu and Eba what is this press up i cannot do.

Nigeria ladies left the chat When it's not lip combo 😂

Na bros undercover 😂

They'll not see this one to accept. If na to naked, them go put body 💔

Senior man please forgive me

Which kind challenge be this one again Make better go back to face her challenge oo

99% of them na only ass them sabi shake

na girls wey no geh breast dey try dis one 🤧..

I can do 20

Good luck

What a man can do a woman can do it better.. Why she dey do like Crocodile 😂

If them try am make I bend...as long as e no involve sexualizing themselves or twerking online, these women rarely participate in any challenge.

as long as they wont get half naked, they are not interested

My challenge Dey for room Make we meet for bed

@QueenAkpan_

She no de trend because no be nyash she de shake

If you're a lady or girl and you can do something like this, please speak up, identify yourself, let's know you,

This style go dey ok untop @MoukaFoam I rest my case ✌️

This One no is This?

Omoh No be ppl like me fit do this kind of thing.

Ladies keh?? I know plenty men who can’t do this😭😭😭

She can't do it , up to 30 counts

Na man be this now 😏

Nothing concern this one with Squirting,iron babe

Dem no dey satisfy this kind gals

Dope 🔥

Na why I break up with her last week 🥺

@tweem 60k

Even me as a man I no think say I fit do push ups like this
Ähnliche Videos
Ladies, how did you all move on from your relationship?
YabaLeftOnline
40,787 Aufrufe • vor 10 Monaten
Sensitive content
Ladies, can you rock your panties as a top for an outing?
YabaLeftOnline
1,246,338 Aufrufe • vor 1 Jahr
For all you single ladies out there - I found you a keeper.
Catturd ™
2,885,819 Aufrufe • vor 2 Jahren
