Loading video...
Video Failed to Load
Lady discovers that her househelp called her husband and told him she likes him When confronted, she blamed it on the devil๐ญ
1,909,198 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
37 Comments

@Hybrid_Ola no be the man spec na him make am cast.... lolz

๐ maybe heโs just a faithful man

If na the kind food him dai like chop, him go chop am tire clean mouth...

Na because the woman no fine and she no make sense, na why the man tell him wife๐

Abi she dey test her juju? ๐๐๐

All of you saying because she no fine na why Oga cast but why she self no fine ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Story might have been different if this was the house help. ๐

So house girl no fit get feelings again because of her job description ?

The way she spoke on the phone e be like na juju she dey test

the thing first pain the man say Omo shey na so I worth

See who dey crush for oga. Well, she said itโs the devil. ๐๐

Dey play.. Na because she nor succulent pass you,, dem for don dey knack on a stead.. For your mind now,,ya husband na Saint Jude ๐๐คฃ๐น

Wen you dey bring grown up woman as a house help wetin you dey expect before?

She should have used a child instead ?

Wetin she dey think at first? So make oga leave his fresh tomato beautiful wife dey doke the house help ๐คฃ

Oh chim. See audacity with her teeth that looks like burnt popcorn. Some useless undisciplined men will still lash and lock up.

She wan chop madam thing

This one think say na watin she dey watch for Nigeria film she wan try her luck ๐

Oga don score cheap point abeg. See the chihuahua wey wan take person man. ๐

Na bkos the wife fine pass her na y him cast am. If dat lady fine and set pass him wife, baba go chop, clean mouth

I know why the husband snitched ๐๐

It's either she's testing her juju, or she has seen oga's doing outside and thought she might have a chance. That is the only two things that'll give her that mad audacity.

Na devil true true o, no be this โChiwenduโ wey I dey see here so, except if this one no be the Chinwendu wey dem dey refer to, because, even with jazz, it canโt work As how nah? ๐คทโโ๏ธ This โChinwenduโ? I no believe abeg ๐คฃ๐คฃ๐๐คฃ

Lol, omoh as d husband I will feel very insulted, d girl get guts

This woman no fine naw...... At least your husband is reason@ble not to cheat on you with such woman. Na same thing happen to Joseph for Bible.

Must you expose her to the world? No go shock day one day, one runs girl go knack your Oga post am to the world just to prove a point too. When there was no internet, we used to solve problem but today even something wey get solution go still come social media.

Devil looking at her after she accused him. ๐๐๐๐๐

The one wia oga like him no go cast like this oo, this one no be oga spec na why ๐๐๐ Make the man swear say if that househelp been sexy him for report am give him wife, make him swear ๐ฉ๐ฉ๐ฉ๐๐๐

Nigerian girls dey get mad audacity, BCOS no where on Earth where house boy fit boldly admire the Madam's daughter let alone the madam herself

Na because say she no fine reach the house wife ๐ na why d man cast am

Iโm not the husband but I just reported her to my girl also ๐

The reason why Oga cast the update nah because Chiwedu no Be set girl ๐

She no fine. Na why Oga cast am ๐คฃ๐๐๐๐โโ๏ธโฆwe know all this tricks. Oga na very bad guy. Him wan bait his wife to believe he is a good Guy. Gtfo Oga ๐๐๐คฃ

She failed where her colleagues succeeded. Why? She doesn't have the body and age.

Househelp no fine na why husband snitch๐๐๐

Something fishy is on this case. There is a mixed up somewhere. Because I donโt think that woman looking like that will wanna take someone husband. Might be testing juju. Or someone set her up. Something is wrong somewhere

See the face of person wey dey toast oga husband For her mind now, she dey compare herself to this fine woman
Related Videos
Sensitive content
She confronted him for cheating on her and he beat her up ๐ญ๐ญ๐ฑ
Uncle Chu
68,115 views โข 6 months ago
Sensitive content
Shocking the lady tells a story about how her boss tried to rap her and the police refused to open a case she says when she told her ex-husband, he said she should let the boss rape her so they can sue him๐
S I H L E T H E P L U G
77,521 views โข 7 days ago
Sensitive content
Blueface told Chrisean he was cutting her off for good and LEFT her and her son on the side of the road after she started acting up on him despite him spending $10K on her ๐ฏ๐ She then called him afterwards and started BEGGING him not to leave her.
keeno
244,193 views โข 1 month ago
Sensitive content
A man caught his wife cheating on him with another man and acted like he didnโt noticed it, But when she found out that her husband knew she was cheating on him.๐๐จ๐คก This was her reaction๐ค Would you forgive her if youโre the husband?
Chief Ozo๐
9,578,188 views โข 7 months ago
