Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Lady gives example not necessary/bvd things Yah00 has caused in Nigeria. 👀
238,189 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
35 Yorum

you spend 7yrs for school na pos n gas stand you wan take start life.. see your head like ball

Over 7,000 languages in the entire world and this lady chose to speak facts

Anything wey no get explanation for Naija, dem go hang am for Yah00 head 😂

Yahoo has spoilt work for good and Intelligent Youths who are Nigerians

She’s pained

Wetin go make you find money and stop worrying about others

It’s so disappointing reading these comments… A whole generation so fixated on fraud and cyber crimes… Ignoring the truth she spoke! Y’all should work on yourselves

She resemble Ruth Kadiri abi na my eye

Low budget Ruth Kadiri with opinions 😂

If no be yahoo why landlord go dey increase rent?

Truth be say Yah00 don turn some people to motivational speakers wey no get chapter 😹

If nor be Yahoo, wetin go make you buy iPhone 16 Pro Max for 2 million naira? Abeg, make we hear word jor 😂😂

She Dey make sense but make I go redeem this $500 Apple Card mama just send 🤧

40-46 45,000

Suffering mentality 😂

See as she dey pump!🥲

Why don’t you provide employment opportunities for the youths so they won’t do yahoo?? Politicians Dey there Dey embezzle funds like madd you carry camera Dey yarn dust. If not for yahoo, you’ll be experiencing more daylight robbery even kidnapping sef.

If not for yahoo that your iPhone way you Dey use post this video for dun lost or stolen 🤡🤌🏾

Yahoo don spoil many things...

Yahoo is very bad it derailed a lot of youths

Okay noted. B4 yahoo politicians were the only ones that owned big cars infact yahoo is to thank for the music industry boom today but how about we start with the bigger yahoos like yahaya bello & tinubu. Yahoo took 10k dollz but bello stole $120m who should we go after ?

Funniest part be say, na these girls be the root of most of this things. Because una no dey rate struggling legit guys wey dey manage him life.

I hate stupid talks on the internet

Truth be told if not for yahoo them for don kidnap u 😂

If no be yahoo wetin go make you as a normal guy wear coloured socks with one yeye sandal

Im not into Yahoo But stfu

Well Well Yahoo is not a good thing

Na your gender start am

Solid shoe craftsmanship

POS money go reach u take start life Make we talk truth? Because dem no gree teach ur brother yahoo💔💔😂

She fine ooo

Ask the society, Who started broke shaming ppl. Ask de society dt celebrated de richest in de family and have no listening ears to de on dt doesn't have.....

This one no even get sense

This yahoo really spoil things

watin vex me pass na say she say the way we live before is better so you want boys to keep struggling make una dey whine us to go follow older men. na social media spoil everything if not you suppose dey school or make you dey find work because watin you want make boys dey do
