Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Lady left with swollen lips after getting lip blush and neutralization.
169,242 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)
29 Kommentare

This one will literally Kiss you through the phone.!!!

Omo thr saxophone 🎷 no loud reach 🤣

very good,sheybi you no like wetin dem create you as 👍🏽

😂😂😂jesu cristi

lol

Onu kanda na everything una go apply for body

But wetin do her normal lips, what did women really want

WTF women and wahala na 5&6 😂😂😂

Buy one get one free.

I do not know why she feel so insecure about her lips that made her go through this process, what if it goes side ways?

To what end 🤦🏾 See the extent you went cause of ur lip you no dey go dat extent for God ooo 😒 Next thing na breast no let devil do you bad oo we've seen wat things like this has done to people over the years God is the Greatest

Wetin woman want sef Omo nawa oo 🙄

E no pa!n her...she's even having fun with it

She's trying to tell God that he did not create her lips in the right place so they help in creating it well 😂😂😂😭

She get luck say e later go down, if not, her name for be sorry😂😂

Shebi una talk say beauty na pain

😂

She got what she was looking for na 🤣

Nawaooo omo

Omo women... They are never satisfied

See thick ponmo

😂😂😂😂

He later swallow her pride?

Lol 😂 nah you want perfect lips nah

Result of too much of exploration

Women funny well well oo 😂

Just what is wrong with this gender? Why are they so insatiable?

See wetin this fine girl do herself

WTF 🤣😂😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Man says smoking left his lips dark, so he gets lip neutralization done—a permanent makeup lip blush technique that uses pigment correction to even out dark or purple tones, typically costing around $600
Say it pop
2,564,650 Aufrufe • vor 3 Monaten
Sensitive content
Lip combo with Bissu Lip Oil, try this to make sexy lips 🫦💄
mia
188,743 Aufrufe • vor 4 Monaten
Lady shares amazing before-and-after body transformation.
YabaLeftOnline
69,285 Aufrufe • vor 20 Tagen
