Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Lady needs your urgent help.

214,087 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля O.L.I.V.E
O.L.I.V.E2 месяцев назад

Give them 2 weeks the kind noise weyy go full your house na you go later pack comot. Na tadpoles oo them go later grow turn toads.

Фото профиля Dr Fiyin🫶|Men's Health
Dr Fiyin🫶|Men's Health2 месяцев назад

These are Tadpoles baby frogs not catfish

Фото профиля ogundipe oluwatobi
ogundipe oluwatobi2 месяцев назад

dont mind them, its catfish.. they just want to discourage you... they might just look like a frog later, but its still catfish... with a froggy look.

Фото профиля Reyes📈📊
Reyes📈📊2 месяцев назад

Sheybi u Dey always hear “kro kro kro” in gutters around your area? Nah dem Dey grow to toads. They are called tadpoles

Фото профиля Dr. Signor🇳🇬🇬🇧
Dr. Signor🇳🇬🇬🇧2 месяцев назад

The struggle is real for these tadpoles. Hope someone scoops them into a proper pond soon.

Фото профиля REX
REX2 месяцев назад

Yeah it's catfish the new breed Make a pond for them But be ready for noise in 14 to 15 weeks time during this period your noisy catfish will be matured.

Фото профиля 9jaBlogHQ
9jaBlogHQ2 месяцев назад

Na frog be this oooo

Фото профиля 𝗥𝗔𝗚𝗡𝗔𝗥
𝗥𝗔𝗚𝗡𝗔𝗥2 месяцев назад

See as hand dey shake. U don old? U nor fit hold phone steady?

Фото профиля Thatar
Thatar2 месяцев назад

No worry in few months time u go dey write names of noise maker 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Shenanigans | $XAGE
Shenanigans | $XAGE2 месяцев назад

It’s called tadpoles. Just wait for 3 weeks and you will be having free music concert every night and early morning. You will not be needing alarm 😂😂

Фото профиля saheed oyetunji
saheed oyetunji2 месяцев назад

It’s cat fish but might have a froggy look when it’s getting mature…but it’s cat fish

Фото профиля J.O.S.I.A.H 🧘⚖️✨ 🇳🇬🇺🇲
J.O.S.I.A.H 🧘⚖️✨ 🇳🇬🇺🇲2 месяцев назад

Don't mind the comments ooo,, pack like 100 of them, get a big bowl,, and put it in your kitchen, so you can keep close watch on them ... They are nice catfish that comes with special alarm once they grow up 🫪

Фото профиля COMMON SΞNSΞ 🧠
COMMON SΞNSΞ 🧠2 месяцев назад

Those are Catfrogs.. go dig them a pond and buy your feeds

Фото профиля D English Alhaji Media
D English Alhaji Media2 месяцев назад

Tadpoles (bby frog)

Фото профиля Igbotic Boy
Igbotic Boy2 месяцев назад

this is nothing but a group of musicians who are going to be performing for you in three to four week's time. just be patient and enjoy the concert sis

Фото профиля Blessing Korede
Blessing Korede2 месяцев назад

The last time I saw this in gutter was when I was till in secondary school since then I never see am like they went extinct nw seeing it again surprised

Фото профиля ola
ola2 месяцев назад

Na oporlo you dey see so. Lol 😂

Фото профиля HømēBøy $åvåGë ☻
HømēBøy $åvåGë ☻2 месяцев назад

No be catfish,na baby shark 🫩

Фото профиля TØb¥
TØb¥2 месяцев назад

Yes o na tilapia fish 🐟 😂😂😂😂

Фото профиля Ebubedike Ezeife
Ebubedike Ezeife2 месяцев назад

Pack them and wait for 2weeks, ur business go boom 💥.😁😁😁

Фото профиля soft_lee🇳🇬
soft_lee🇳🇬2 месяцев назад

Omo Na frogs oo 😁

Фото профиля stanley
stanley2 месяцев назад

A very big breed of catfish. Just that these ones will croako croako at night when they become big.

Фото профиля Pazua GN Grokoto
Pazua GN Grokoto2 месяцев назад

Na frog children but I don't really know there correct name but taker like that

Фото профиля LOSEYI
LOSEYI2 месяцев назад

This tadpoles na, in Yoruba Ori tobi Judi😂

Фото профиля Adegboyega Iyanuoluwa
Adegboyega Iyanuoluwa2 месяцев назад

Until your catch fish start croaking after few weeks 😭😭😭😭

Фото профиля EZENWA
EZENWA2 месяцев назад

Make one of una buy this woman catfish naaaa

Фото профиля Đâý §pŕìňğ
Đâý §pŕìňğ2 месяцев назад

Na fish just catch am go put inside drum train dem

Фото профиля IAMSTEBCY💙❤️ Visca barça
IAMSTEBCY💙❤️ Visca barça2 месяцев назад

Lol, Na frog o Unless you wan do Frogry business tho

Фото профиля Rayan_cool
Rayan_cool2 месяцев назад

U wan go train frog bah 😂

Фото профиля Honest Nwaeke
Honest Nwaeke2 месяцев назад

That thing is tadpole ohhh 😂😂😂 no just try am if not in few months your house go dey like when frogs 🐸 been attack Egyptians for bible 😂😂😂

Фото профиля King👑
King👑2 месяцев назад

Fish ke Na Tadpoles o Opolopo opolo

Фото профиля 𝘔𝘺 𝘭𝘰𝘳𝘥 🐐7️⃣
𝘔𝘺 𝘭𝘰𝘳𝘥 🐐7️⃣2 месяцев назад

yes it’s tilapia fish😒

Фото профиля tammy steinn
tammy steinn2 месяцев назад

No let them grow oh, you no go fit sleep for night They get bass as you see them so

Фото профиля Vera🧵✂️
Vera🧵✂️2 месяцев назад

That's not catfish oh 😂

Фото профиля Tunde
Tunde2 месяцев назад

Weyrey na tadpole U no go school at all??

Похожие видео