Loading video...
Video Failed to Load
Lady shares her look before NYSC camp and 4 days into camp 😭😭
754,633 views • 1 day ago •via X (Twitter)
31 Comments

Nothing wey Nigerian women no dey react to even Dem go react to pregnancy

Are you sure this is not her without makeup?

Na whitening and bleaching cream cause am

Too much bleaching cream....!!! fake hair,fake everything..!! Only real thing is the dimple. Even eye glass,fake fake fake

😂😂😂😂I see am before sun don collect her spark

Only 4 days and you loose your spark😂😂 This is proof for you not to start nysc

You no get Man -O -War update

Which camp be this

Chai , no worry you go get your skin back after 55 days lol, nah una wan serve 9ja by force lol

Omor E fast oooo 😂😂😂

Evidence say you are truly ready to serve your father land. Same land that doesn’t give a Fvk about you.

Na camp nou 😂😂

They first steal the spark in your eyes 😂

That's her natural look on day 4 filter yii ni Sha

Be like you deliver a baby within those 4 days 😹😹😹

You don suffer chai

The first one na filter....believe or die

What do we do about this information now. Una go just dey post rubbish

No be u wan serve ur country, them force u😒 Abi uno collect 77k ?

Na now your true color come out

Your real face!

Haaa this one go turn man oo before dem finish camp ooo

No wayyyy 😆

77k well worked for...you will get a raise

It brought your true colors out 😄🤭

Thank God for skincare . Honestly most girls ugly die 😂😂😂😂

Na day 4 be your original complexion. No stress us

Na ur real you the nysc camp bring come out not that one u were hiding on another person looks

😭😂😂😂😂

NYSC camp humbled her in 96 hours 😭😭 From baby girl to soldier.

She's doing well
Related Videos
Sensitive content
Lady shares video of how she made history at NYSC camp. Omo, I no sure say bone still dey this girl body😳
TENIOLA
800,840 views • 5 months ago
