Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Lady shares transformation after leaving a toxic relationship

34,409 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Spyderr
Spyderrvor 10 Monaten

Kolu come carry your sister commot this place before I vex 😒😒 Make she no try this thing again for her life

Profilbild von Ramona celebrity shoemaker👞🥿🇳🇬
Ramona celebrity shoemaker👞🥿🇳🇬vor 10 Monaten

This one wey suppose Dey find how to write waec??

Profilbild von Prince Lion🤴
Prince Lion🤴vor 10 Monaten

So, this one ma lady for your eye😂

Profilbild von Hamxher_01
Hamxher_01vor 10 Monaten

lol 😂 she come resemble Kolue when she de the relationship o

Profilbild von K.A.Y.O.D.E
K.A.Y.O.D.Evor 10 Monaten

Both who Dey post Who Dey watch am and who Dey read diz comment dem suppose pack everyone cause wetin be diz

Profilbild von Esegbona Luis
Esegbona Luisvor 10 Monaten

I don’t see any changes on her face

Profilbild von hoodville
hoodvillevor 10 Monaten

Dem dey beat person for house una talk say realtionship who dey date this one 😂😭

Profilbild von Sam
Samvor 10 Monaten

lady ke ? i think say na kolu brother

Profilbild von Julie 💗🦄
Julie 💗🦄vor 10 Monaten

Nothing changed who she Dey whine

Profilbild von Non_Conformist.
Non_Conformist.vor 10 Monaten

The lady looks sef dey toxic. I was actually waiting for the transformation until the video finish I no see transformation 😏🤔

Profilbild von larry
larryvor 10 Monaten

This one get mirrors so

Profilbild von JAY HUSH-ONLINE🦅
JAY HUSH-ONLINE🦅vor 10 Monaten

HOW MUCH THERE PAY YOU TO PROMOTE KIDS NOW ??

Profilbild von Ayomide
Ayomidevor 10 Monaten

Who is giving birth to all these things self

Profilbild von Kenn_eth
Kenn_ethvor 10 Monaten

Leave every Toxic relationship today

Profilbild von Ghosts 📊
Ghosts 📊vor 10 Monaten

I won’t say anything sha 😂😂😂😂

Profilbild von Ifybekee❤️❤️
Ifybekee❤️❤️vor 10 Monaten

Where is the transformation.

Profilbild von Yeaty A. Babs
Yeaty A. Babsvor 10 Monaten

Na man or woman?🤣

Profilbild von Last
Lastvor 10 Monaten

"lady" abi "teen" This one na pikin na

Profilbild von OREH DAVID
OREH DAVIDvor 10 Monaten

Myy friend will u go to school and go and finish your jss2 class

Profilbild von Mr D
Mr Dvor 10 Monaten

This is not a lady please. This is a child

Profilbild von assistant
assistantvor 10 Monaten

This handler they mad come na this small girl u dey call lady be like no be u dey tie ur igbo

Profilbild von LOUISFIRE💯
LOUISFIRE💯vor 10 Monaten

Where is the transformation?

Profilbild von sharenny™️
sharenny™️vor 10 Monaten

So wetin the him girlfriend dey do am

Profilbild von simondavid
simondavidvor 10 Monaten

How old be this gal. Nah wa oo

Profilbild von Derek Jaden🥶
Derek Jaden🥶vor 10 Monaten

Wait did I miss the transformation?👀

Profilbild von BUFFER
BUFFERvor 10 Monaten

Toxic relationship from 11yrs old girl....As how now

Profilbild von AZEEZ🇳🇬💫
AZEEZ🇳🇬💫vor 10 Monaten

Small yansh dey shake 🤣

Profilbild von A STAR
A STARvor 10 Monaten

Result of a failed parenting 🥹

Profilbild von Ugwumsinachi
Ugwumsinachivor 10 Monaten

This yabaleft una no get content to post again Which kind nonsense be dis one

Profilbild von THE.CRAFTER
THE.CRAFTERvor 10 Monaten

Thank God for her She is smart

Profilbild von Ekpo
Ekpovor 10 Monaten

She’s already looking toxic

Profilbild von Michael modestus
Michael modestusvor 10 Monaten

Yabaleft I tire for you self which one be lady and toxic relationship

Profilbild von CHARLES
CHARLESvor 10 Monaten

Wetin be this?

Ähnliche Videos