Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Lady shares what she learnt from her grandma
123,629 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

You and your grandma dey cràze

He no go better for you and your grandma in Jesus name

Your grandma dey chop cheeseballs? All of una go just dey lie ontop una grandma

Ehhhhh Who get patience for all of this You must not be an African and obviously not Nigerian

All of these for cueeseballs 😂😂 Cheeseballs that we will use teeth tear and lick our hands. The sweetness lies in the licking of hands.Leave us with our old ways. This video here is timing consuming and stressful

All this one na just waste of time oo

So you don't get to lick the cheese from your finger when you're done? Smh

When you're outside, carry scissors they draw circle 😃😃😃😃😃😃😃😃😃

Make I no talk wetin dey my mouth

I feel grandma was teaching you patience and I learnt a lot of it from this video… 😡 😡

Come first I wan tell yourself and your grandma something

You and your grandma no get work

The tissue will finish before the cheeseball

Dey playyyyyy😅

All of Una don Dey kwente ni😂

Nkan se Eyin mejeji

you and your grandma dey high on co

Una go just dey lie for granny head ehn 😂😂😂

Nothing wey your grandma dey use her time do again 😂😒

Arghhh. This brought back a crazy memory. I decided to form posh and used my hand to tear my cheese ball instead of using my teeth. I shah picked it up from the floor after he don pour finish. 🤬

Some people really get time 😊

You and your grandma dey sangolo! Your grandma na genZ? No worry if una don chop tissue paper finish una mind go dey 😂💔

May her grandma rest in peace but for her, I don’t know

Just because say I won chop cheeseballs

Ur grandma must be crazy

All this hard work just to chop chess ball … shu… nawa o

Your grandma na slay queen All these because I wan chop cheese balls

If na me and you wan chop this thing, before you do make up finish, na nylon you go see

Your grandma wey dey born around 1793, teach you this and she no teach you how to fly for night 😆 😜

E be like Grandma na gen z o

You and grandma were born in year 2090 Okay 😒😒🌝🌝

😂💔

All these stress for Cheeseball? Nah

All this stress because cheese ball ☹️
