Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Lady shows how she made Asake braids from scratch… Mr Money too fresh! 🔥😂
31 Yorum

Asake keep his mouth shut let's the girl do her job. Osakpolo go don talk more than 100 times

See as she dey turn Mr money head

Omo nobody reach Asake o. That’s lil baby’s stylist

See as he come fine

rema didn’t lie😂, baba dey attachments to his hair🤦🏽♂️

She definitely good at what she does

See as Mr money fresh

She cooked that from scratch 🔥 Mr Money looking too fresh

She go bill Asake reach 100k dollars

This one nah premium hair stylist

Wetin fresh here. Person wey don spoil him body with tatoo. Here online people refuse to say the truth cos they see the person as a rich person. Nothing fresh here na just like ordinary normal person.

This one nah premium hair stylist

Omo see as Ahmed calm down she used him head do 360

Make she handle the head with care, we still need more jazz from him Abeg 😂

Hairline gone

Very nit, aura 100/10😁

Turkey ya soonest

@Quamclips If you get that kind money you no go fresh 🤷🏻♂️

that steam wey she dey blow for him head na small pepper soup dey come out 😭

That hair alone ft cost mansion money !!

Can’t you guys see it’s AI

Genuine leather

Fine bobo

I love Mr money doings

Fresh bawo . See as tattoos finish ham.

Sharppppppp

The transformation 😍

Wetin fresh for here lmao 😂

See as Baba fresh

looks like guna

See as she dey turn em head 😅😅😅
Benzer Videolar
Sensitive content
this lady almost grabbed asake’s d*ck 😭😭 the way mr money quickly protected himself from that hand 😭😂😂 this one is too funny
bigastro🪖
3,262,364 görüntüleme • 15 gün önce
