Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Lady shows off her finger-dancing talent, and it’s unbelievable.
Комментарии: 34

she don summon King Von o

she is not finger dancing oooo all she need to say after this is "amaterasu"

This one don watch Naruto Taya 🤣🤣🤣🤣

illuminati is that you?

Kakashi still dey learn work

What I love doing the most😩💃it just a talent not a gang signs 😩🙏

She try sha, keep it up , you go win Grammy one day

Carry am go O'block

Damn..ts fire what she can do with those hands tho

It’s called hand tutting. Look it up

Na to go join gang for US o 😂... you don kukuma sabi all the gang signs 🤣

Na deaf and dumb dance be this 😂😂😂

No Go LA or Chicago go perform this your skill oooo… na bullet u go receive as payment

Abeg make person send this girl 2025 link abeg

Here you go

See as I open mouth like Lande 😂😅

Are you sure those are not gang signs 🤔. Crip signs moving. Watch closely!!!🥱😏

Everybody came to the world with a talent

Gang signs, sharingans e.t.c shawty throwing everything up

This one too na talent so?

She should go to the hidden leaf

Sha no enter Yankee with this your gang sign.

Domain expansion

Illuminati member 😹

Na gang signs this one just Dey do

For a country wey minister of work talk say 1km of new road cost 7billion? 🤔

Make una tell her to follow me abeg I sabi too

Doctor strange no do pass like this

You sure se no be ninjustu hand sign she dey weave so??

I can tell when I see Anime lover

Summoning justu

Werey dey do Naruto spell casting

Itachi sister?

Wetin dey unbelievable for here now ?

