Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Lady shows off what she wore to write her JAMB exams 👀
854,066 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Imagine she no come pass after all this packaging

u wear all this one cum still score 120 lmao

Let just believe this is a content because is she not too grown to just be writing Jamb?

After all this iberibesm na keke she go still enter. And by the way, what was her Jamb score. I am sure she no score reach 200. 😂

To write jamb ke While we're here, dash my pencil drawing 1 retweet abeg ☝️🙏

All this one no concern me. Na how many you score?

There is this saying of fine boy no Dey no book, Wetin she get for jamb abeg ?

Good sense of fashion, I hope she get sense too. Let her show off her jamb result too.

Can we also know what she score since we are part of the process.

Was I the only one expecting this to end with the jamb score?
Ähnliche Videos
Sensitive content
Nigerian lady shows off her fellow BBL mates👀👀
CHUKS 🍥
424,264 Aufrufe • vor 5 Monaten
