正在加载视频...

视频加载失败

Lagos agents go whine you, no just panic

163,353 次观看 • 3 天前 •via X (Twitter)

22 条评论

Panama🦇 的头像
Panama🦇3 天前

You no fit get car for this kind apartment 😂💔

Moyosore 的头像
Moyosore3 天前

This is my story 😂😂, like, to cross to my house, I’ll have to take this route! Mind you, that’s not even river!

6lackkhalid 的头像
6lackkhalid3 天前

Yes 👍

OBA 的头像
OBA3 天前

The route be like temple run

Oliver 的头像
Oliver3 天前

🤣🤣🤣🤣

Eemanuel 的头像
Eemanuel3 天前

If dem never kee one of them, the rest no go hear word

Elocity 的头像
Elocity3 天前

Here still follow for Lagos?

OBA 的头像
OBA3 天前

Until dem begin dey beat this people or charge them for waste of time, they will not stop. Just look at rhe rubbish place for 1.5m!

BlaCKY 的头像
BlaCKY3 天前

How many days una take reach

BISCO♤ 的头像
BISCO♤3 天前

To pay for the house no be the problem, na to remember road to the house 😅

Ben Jamin💯 的头像
Ben Jamin💯3 天前

Water no dey for 1.5m

Naija2capeblog 的头像
Naija2capeblog3 天前

I dey follow the guy for this video like say na me the agent dey take go see house 😂 Lagos no dey hide anything again…..

AbidoShaker 的头像
AbidoShaker3 天前

Na woro si woro be this ooo 😂

SV 的头像
SV3 天前

Nah lie

SliceOfAnna 的头像
SliceOfAnna3 天前

Earn $93,100 cash bonus right now! Tap here:

Chinonso JohnPaul 的头像
Chinonso JohnPaul3 天前

Why this ppl dey behave like this

kristal✨🇦🇷 的头像
kristal✨🇦🇷3 天前

I don don throw up on the way🤮

starshay42 的头像
starshay423 天前

Real😂😂😂

Comrade Omoyoma Emmanuel 的头像
Comrade Omoyoma Emmanuel3 天前

Some landlords and agent need to go to jail. Let's be honest, agents should be arrested for things like this.

Saint Vincent 的头像
Saint Vincent3 天前

Lol if you are house hunting in Lagos, please keep your sanity at home; cause those agents are m@d. So you need to be on the same frequency with them, before they can understand you

ikeoscar 的头像
ikeoscar3 天前

Good one

N.NILE 的头像
N.NILE3 天前

That trumpet guy , but wait oo how you want take know road if you dey come back

相关视频