正在加载视频...
视频加载失败
Lagos boys and hailing
11 条评论

𝕠𝕝𝕒,1 年前
did i just hear "head mistress, no be prefect"? 🤣🤣

Alter Ego1 年前
She don dey feel like Queen already, if she reach house now she go go set high standard 🤡😂😂

Estadio Deportes1 年前
#ExtraCancha ¿CÓMO NO LO HABÍA PENSADO ANTES? 😅 León Larregui encontró una peculiar solución para contrarrestar las medidas de Donald Trump. 🤭¿Será lo que México necesita? 👀 Entérate de su controversial propuesta. #LeónLarregui #Zoé #Trump

K O K E R🦁💐🇦🇷💙❤️1 年前
If you like no hold your phone well dey shine teeth

Bee Banks1 年前
Lmaoo sha drop something make em no snatch ur bag run

Oluwadamilare💙💙💙1 年前
Na part of the hustle 😂

Big Zarmani 🤴💫🔫🪓1 年前
Omo everybody dey hustle

Louix d entertainer🎶💡🇧🇪1 年前
This wan dey even smile😁

Kelvin✌️ 𝕏1 年前
Make she better hold her phone well

Batoot✨🦋1 年前
If you like no hold your phone well dey shine teeth

i'm_ablunt'blower1 年前
she no sure jhoor
相关视频
0:52
Sensitive content
Bruh, na only me, and these guys be the only virgins boys in this Lagos 🥹😭
$ilva 💸
96,744 次观看 • 1 年前
0:21
Sensitive content
Lagos Boys are now charging 500k for one night stand ? 💀make boys sef show me love 😂
VHENÉ 🐦🔥
91,578 次观看 • 2 个月前
