Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Lagos ehn. Never in doubt 🔥

517,045 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von WORK OF ART
WORK OF ARTvor 2 Monaten

This one na Soso wedding na

Profilbild von GABOS
GABOSvor 2 Monaten

And all of them go don shave 🪒 down like this oo 😩

Profilbild von Blaqk
Blaqkvor 2 Monaten

Doubt keh, nah weytin dem love to do gangan be this, partying is their priority

Profilbild von Giewill
Giewillvor 2 Monaten

This kind marriage wey you Dey spend too much no Dey ever last, I know what I’m saying

Profilbild von @CHELSEA_LOVA💙
@CHELSEA_LOVA💙vor 2 Monaten

This one na Soso wedding now cuz all this old people no fit be Jarvis bridesmaid

Profilbild von Adébáyọ̀ Hope Adéọlá
Adébáyọ̀ Hope Adéọlávor 2 Monaten

Shey Nons Miraj dey do bridesmaids ni??😂😂

Profilbild von Zaye
Zayevor 2 Monaten

I thought they all said he is just a boy

Profilbild von Gift
Giftvor 2 Monaten

This is not peller wedding This is soso wedding

Profilbild von Dr. Agbes💫💫
Dr. Agbes💫💫vor 2 Monaten

Everywhere chokeeeee!!!!🥳🥳🥳 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Profilbild von Sucre411
Sucre411vor 2 Monaten

We no sabi who fair and dark again o

Profilbild von Dah Black Guy
Dah Black Guyvor 2 Monaten

Buy ASO EBI today and go hungry tomorrow 😂

Profilbild von Online lawah
Online lawahvor 2 Monaten

Nonsense miraj dey pellers wedding

Profilbild von Rue シ𑁍❁༄
Rue シ𑁍❁༄vor 2 Monaten

Ti igbe ban gbon awon eleyi bayi 😆😆😆

Profilbild von Sarah (D'Sk Stores) Delta State
Sarah (D'Sk Stores) Delta Statevor 2 Monaten

This is not Lagos na But warri for soso wedding

Profilbild von Timberlyn
Timberlynvor 2 Monaten

I no see bob for here oo

Profilbild von Akachukwu
Akachukwuvor 2 Monaten

Na soso wedding be this bro

Profilbild von Joshua okoh
Joshua okohvor 2 Monaten

Beautiful ladies and beautiful outfits. Money the follow for Lagos

Profilbild von Swash
Swashvor 2 Monaten

This is for Soso’s wedding o

Profilbild von Oluwaseyijoe
Oluwaseyijoevor 2 Monaten

Orisirisi omu on display lojude peller

Profilbild von T&T
T&Tvor 2 Monaten

People put body for Peller and Jarvis

Profilbild von 𝑴𝑹 𝑪𝑯𝑨𝑹𝑳𝑬𝑺
𝑴𝑹 𝑪𝑯𝑨𝑹𝑳𝑬𝑺vor 2 Monaten

Na once them bounce this one out

Profilbild von WATTSPETER🚩🏴🏳️
WATTSPETER🚩🏴🏳️vor 2 Monaten

This is warri soso not pellar

Profilbild von Musa Bin Adam
Musa Bin Adamvor 2 Monaten

Nice one

Profilbild von Goodluck
Goodluckvor 2 Monaten

Peller na king of TikTok influencer 😩❤️

Profilbild von shesanabas
shesanabasvor 2 Monaten

Am sure Nigerian men paid for all this aso Ebi

Profilbild von Tocci
Toccivor 2 Monaten

Beautiful ladies

Profilbild von Yung❤️🦅
Yung❤️🦅vor 2 Monaten

Lagos baddie and fake life na 5&6

Profilbild von Your King And Defender
Your King And Defendervor 2 Monaten

Those ones na the bride and groom’s Aunties?

Profilbild von UY SCUTI 🕷🕸🦅
UY SCUTI 🕷🕸🦅vor 2 Monaten

Which wedding be this one

Profilbild von Lv-boi
Lv-boivor 2 Monaten

Omo the colour hot 🔥🔥💯

Profilbild von Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl”
Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl”vor 2 Monaten

It is the wedding 💒 of the month See beautiful women now, women too fine abeg 🙂‍↔️🫶🏽

Profilbild von Legend
Legendvor 2 Monaten

No face card na only to push chest out nothing again