Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Lamba exposes Shank 😂😂
126,873 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
10 Yorum

The Barber was like "Guys, let me just finish this cut and move to next customer"

it boys cop 2025 range, na escort dem go take dey waka o. na wetin barber dey cruise for LA. we’re not living life in this country

2025 range Rover na barbar carry come 😩😂

Nigeria English day muzz me sometimes which one be "wan wan carr" 😂

@Teeniiola Baba nor know what to say again 🤣🤣🤦♀️

See format, them wan pack am unto African prince 😂

@Olamide0fficial W Baber in the chat 😂😂

Why are they wasting the Barber’s time nau??😂😂😂😂😂customer dey ground 💁🏻♂️

Nothing concern the barber with all that talk... Him just wan barb make him move

Bro the barber just wants to be done with his work and get to out of there.
