ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Lamidi wan burst my head ๐๐๐
24,356 ๆฌก่ง็ โข 19 ๅฐๆถๅ โขvia X (Twitter)
32 ๆก่ฏ่ฎบ

Oga awom didirin self na didirin

Nothing concerns Lamidi with spelling, everything start with โsโ ๐๐

"Ogbomoso te mi loun ju Abuja lo" lamidi knows what he wants๐

Walai Moshudi sabi English pass Malay ๐๐ญ๐ญ

English self they cry for their Oga mouth๐๐๐๐๐

Walahi, Moshudi sabi English pass their oga

๐๐๐

S, don suffer for lamidi hand.

Their Oga self na didirin .๐๐

Na lamidi gangan be didirin

๐ญ๐๐

This interviewer self wan dense somehow..๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I love the fact that he always has confidence to prove himself while spelling ๐น๐น๐น

Even the founder na dindinrin ๐คฃ๐คฃ๐คฃ seyi fudu ๐ฉ๐ฉ๐ฉ

Lamidi ti Fe pa โSโ

Omo a ti O ga n Omo ise no difference ๐๐๐

No much difference between the oga and them sef ๐๐ญ

Lamidi go kpai person one dey ๐คฃ๐คฃ

Ogun Fe pa interviewer ni Speak the language he understand Na ๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐

@Asarailu_ The oga sef nah dodoyo

The confidence when he was asked to spell Abuja ๐น๐น๐น

See as them dey trend

Why you Dey stress this boy?

Lamidi how do you feel to be in Abuja Lamidi: YES, Abuja

๐๐๐ make them leave lamidi alone ooo

Egbeyi koni baje ๐ฅ๐

Abi now,he came to flying aeroplane โ๏ธ

oga self no Sabi English so why unna go blame dindinrin

Be like their Oga dense too ๐

Adondie ๐ญ
