正在加载视频...
视频加载失败
Lamidi wan burst my head 😂😂😂
30,075 次观看 • 20 小时前 •via X (Twitter)
32 条评论

Oga awom didirin self na didirin

Nothing concerns Lamidi with spelling, everything start with ‘s’ 😂😂

"Ogbomoso te mi loun ju Abuja lo" lamidi knows what he wants😂

Walai Moshudi sabi English pass Malay 😂😭😭

English self they cry for their Oga mouth😁😁😁😁😁

Walahi, Moshudi sabi English pass their oga

😂😂😂

S, don suffer for lamidi hand.

Their Oga self na didirin .😂😅

Na lamidi gangan be didirin

😭😂😂

This interviewer self wan dense somehow..😂

🤣🤣🤣

I love the fact that he always has confidence to prove himself while spelling 😹😹😹

Even the founder na dindinrin 🤣🤣🤣 seyi fudu 😩😩😩

Lamidi ti Fe pa “S”

Omo a ti O ga n Omo ise no difference 😂😂😂

No much difference between the oga and them sef 😂😭

Lamidi go kpai person one dey 🤣🤣

Ogun Fe pa interviewer ni Speak the language he understand Na 😂

😭😭😭😂😂😂

@Asarailu_ The oga sef nah dodoyo

The confidence when he was asked to spell Abuja 😹😹😹

See as them dey trend

Why you Dey stress this boy?

Lamidi how do you feel to be in Abuja Lamidi: YES, Abuja

😂😂😂 make them leave lamidi alone ooo

Egbeyi koni baje 🔥😂

Abi now,he came to flying aeroplane ✈️

oga self no Sabi English so why unna go blame dindinrin

Be like their Oga dense too 😅

Adondie 😭
