Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Last choice when man know failure is sure🤣🤣🤣🤣🫵
41,146 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

The teacher mad before? You have extra sheet you he can vomit ke

😭🤣😂. wetin work for Mr. A no work for Ogumepo o

This was the better choice instead Just appreciate nature

Na this hairstyle Gilmore suppose don barb since

Be saying it, I’ll be writing it for you. As how? Which kain teacher be this ? 😂😂😂

Bro why you no add the last tone 😂 😂 ayi a ayi

This is the first video ever I watched from Gilmore that got me cracked up 😂😂😂 I'm sorry I was not familiar with you game before

@kenizeke wetin happen? Na test of life? 😁😄

Walia Gilmore nah better werey,Druski Nigeria 😭🤣🤣🤣

If the world Dey end today mathematics teachers go still turn up.

Bro, God go pun*sh Ọmọ Akin once more. 🤣🤣

I no even show for school I go just tell my colleague if dem ask me I dey sick 😂😂

Nah me do this thing for school pass😂

U too sabi jare 😂😂😂laugh don kill me

This is so real, teacher go hunt your life, you go begin sorry for yourself and funny enough he fit ignore another person ooo 😂

Ogumepon you must write that test o . Lol 😂

This nurse is the most kind nurse so far in a boarding house. The ones in schools especially Fggc umuahia no get joy.

Did I just hear “Mister Fi Gbe Shere” ?? Gilmore don kill me 😂

Gilmore you don go barb your hair

Hello friends! Need something new to watch?

My math teacher na werey man 😂😂 I try that shit in school and the werey change questions

I can't stop laughing 🤣🤣🤣🤣

😂😭😭

Mr Figbeserey 😂😂😂😂😂😂

Shey God wan punish Mr Figbese ni? 😂😂😂

My Chiefe don go give Ogunmepon wrong advice 😂😂😂

1.7 / 10

Which kind name be this 😂😂 Ogunmepon

Broooo! BBC. Wetin Ogunmekpon dey find for my school? You too sabi jhaee 😂

😂😂😂

Gilmore 😂

Micheal bawoooo?!!!! As how NA🤣

@Gilmore don change hin hair style
