Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Last part๐ญ๐ญ๐๐. Thatโs how it ended
90,591 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

But GIRLs no get shame oo See this grown woman

Iโm ashamed on brotherhood behalf ๐๐ฅน๐

She rip person on top 130k and still get mouth dey talk ๐ we lack Shane in this country plus I'm sure she never see that money once from X and that mumu boy pay her all the money way she don see from selling night wears for X ๐ Now back to the foolish guy way press money.. Are you not ashamed of yourself see the average girl way you go dey follow you ge this kind money, you guide pass her and her papa but you go dey simp for another mumu average girl na this kind woman fit una... This girl no big pass quality hooks for Abuja way get 9-5 and they go even treat you well for more than once on top that amount way you press that idoma ene begger. CHAI CHAI CHAI Simp must kpai before midnight and the more the following night..

Y she no wear wetin she dey sell come ????......buh wait oh to carry girl commot na you go still pay for the clothes she go wear and the perf she go spray????

@Nobdylikeschima Na the guy I blame sha horny nigga everywhere, must una pay for love? Broke girl wan come see you for the first time na pay for her up keep just know say you no go ever pay finish. Dumbfuck

Speakers: @lisathebeauty1 @Obianuju_eric @societyhatesty @Olakunle_Omoba @Geenzee16 @kvng_basit @hesDeeen @t_tonexzy @justtemi__ @boynessar @the_911_ @Enemonaluvyou @Td_collins @sniip3rrr

๐ ๐ Na nightware she dey wear keh ๐ ๐ญ

@Henry_pelumi01 The guy na mumu oo

Till I die Iโll never send money to a bitch to buy nothing if you donโt have clothes stay in your fathers house

The guy no really wan Collect the money Be like em guide My guy don arrest kele for something like this money fall out asap It's all good sha Them run manchi local scam ๐

Since she don agree to come make the sue her she go pay double

Omo so na so matter go end? Basit no collect him money?

Obtaining under false pretence, my guy go to the police, you go see your money tomorrow

So una dey send girl 130k for come over ๐ฅฒnah una dey spoil this thing for us

Nigerian youths too foolish.

Once I see that guys plenty pass babes in that settings, I knew she canโt survive regardless of the narration

She must refund him ๐น

I love this host mehn I go too follow you

@Whobethisguysef @anuofiaa ๐ ๐๐

Scam any stupid boy dat refuses get sense

God bless who edit this video ๐๐

If no be night wear na jersey. Hungry cheap fowl

Jesus Christ of anambra

Ene don suffer ๐๐๐๐๐๐ GOD ABEG ๐๐๐๐

๐๐ญ

Basit na jst cool guy wen no want wahala..

Those okirika no dey scratch you for body

Omo this wydysta guy na bad guy ooo ๐

@ICCCY ๐๐๐๐

Guy she gats refund am ooo ๐๐

I was on one space she lie say person send her 1million she no go. Lmao

Make Una involve @PoliceNG make em help una settle ham

Stray bullets full here. If no be night wear na jersey ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

All of them gather finish her๐ญ๐ญ
รhnliche Videos
Sensitive content
My music career ended before it could even start๐ญ๐ญ๐
Linda Evelyn Namulindwa
85,478 Aufrufe โข vor 2 Jahren
