正在加载视频...

视频加载失败

Last part😭😭😂😂. That’s how it ended

90,591 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)

34 条评论

Boywow 的头像
Boywow4 天前

But GIRLs no get shame oo See this grown woman

Oyinkansola🎀💐 的头像
Oyinkansola🎀💐4 天前

I’m ashamed on brotherhood behalf 💔🥹😂

D🪐 的头像
D🪐4 天前

She rip person on top 130k and still get mouth dey talk 😂 we lack Shane in this country plus I'm sure she never see that money once from X and that mumu boy pay her all the money way she don see from selling night wears for X 😂 Now back to the foolish guy way press money.. Are you not ashamed of yourself see the average girl way you go dey follow you ge this kind money, you guide pass her and her papa but you go dey simp for another mumu average girl na this kind woman fit una... This girl no big pass quality hooks for Abuja way get 9-5 and they go even treat you well for more than once on top that amount way you press that idoma ene begger. CHAI CHAI CHAI Simp must kpai before midnight and the more the following night..

vee_cario 的头像
vee_cario4 天前

Y she no wear wetin she dey sell come ????......buh wait oh to carry girl commot na you go still pay for the clothes she go wear and the perf she go spray????

Q~LORD❤️🖤🦅 的头像
Q~LORD❤️🖤🦅4 天前

@Nobdylikeschima Na the guy I blame sha horny nigga everywhere, must una pay for love? Broke girl wan come see you for the first time na pay for her up keep just know say you no go ever pay finish. Dumbfuck

Esam 的头像
Esam4 天前

Speakers: @lisathebeauty1 @Obianuju_eric @societyhatesty @Olakunle_Omoba @Geenzee16 @kvng_basit @hesDeeen @t_tonexzy @justtemi__ @boynessar @the_911_ @Enemonaluvyou @Td_collins @sniip3rrr

Adeleke 的头像
Adeleke4 天前

😂 😂 Na nightware she dey wear keh 😂 😭

BIG OSHEY 的头像
BIG OSHEY4 天前

@Henry_pelumi01 The guy na mumu oo

Dnk 的头像
Dnk3 天前

Till I die I’ll never send money to a bitch to buy nothing if you don’t have clothes stay in your fathers house

millis 的头像
millis4 天前

The guy no really wan Collect the money Be like em guide My guy don arrest kele for something like this money fall out asap It's all good sha Them run manchi local scam 😂

John Smith 的头像
John Smith4 天前

Since she don agree to come make the sue her she go pay double

SUDO 的头像
SUDO4 天前

Omo so na so matter go end? Basit no collect him money?

blessed_i 的头像
blessed_i4 天前

Obtaining under false pretence, my guy go to the police, you go see your money tomorrow

Big Ayo 的头像
Big Ayo3 天前

So una dey send girl 130k for come over 🥲nah una dey spoil this thing for us

ChiChi❤️‍🔥 的头像
ChiChi❤️‍🔥3 天前

Nigerian youths too foolish.

BigRay 的头像
BigRay3 天前

Once I see that guys plenty pass babes in that settings, I knew she can’t survive regardless of the narration

Blutbad 的头像
Blutbad4 天前

She must refund him 😹

attacker 的头像
attacker4 天前

I love this host mehn I go too follow you

Lifestyle 的头像
Lifestyle4 天前

@Whobethisguysef @anuofiaa 😂 😂😂

Michealkingomk 的头像
Michealkingomk3 天前

Scam any stupid boy dat refuses get sense

D3M1👨🏾‍💻🩺 ™️ 的头像
D3M1👨🏾‍💻🩺 ™️3 天前

God bless who edit this video 😂🙏

WYSAYIN 👾😵 的头像
WYSAYIN 👾😵4 天前

If no be night wear na jersey. Hungry cheap fowl

Sholee gold 的头像
Sholee gold4 天前

Jesus Christ of anambra

~GHOST~ 的头像
~GHOST~4 天前

Ene don suffer 😂😂😂😂😂😂 GOD ABEG 😂😂😂😂

〽️ 的头像
〽️4 天前

😂😭

🦅OLoROGuN_oF_DeLtA👌💯 的头像
🦅OLoROGuN_oF_DeLtA👌💯3 天前

Basit na jst cool guy wen no want wahala..

ANTAGONIST 的头像
ANTAGONIST4 天前

Those okirika no dey scratch you for body

LA_KING 👑 的头像
LA_KING 👑4 天前

Omo this wydysta guy na bad guy ooo 😂

Lily Fadel 的头像
Lily Fadel3 天前

@ICCCY 😂😂😂😂

Danny Loner🧃🧃 的头像
Danny Loner🧃🧃4 天前

Guy she gats refund am ooo 😂😂

WYSAYIN 👾😵 的头像
WYSAYIN 👾😵4 天前

I was on one space she lie say person send her 1million she no go. Lmao

svmmytex 的头像
svmmytex3 天前

Make Una involve @PoliceNG make em help una settle ham

Isaac 的头像
Isaac4 天前

Stray bullets full here. If no be night wear na jersey 😜🤣🤣🤣🤣

Big Bright🦅 的头像
Big Bright🦅3 天前

All of them gather finish her😭😭

相关视频