Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Lasun back to trenches 😭🤣
Комментарии: 45

Person talk say "Eyin ti e tin je chicken telle"🤣

🤣

Make dem open him own TikTok make he start him own content he go go far

Meself need to calm my agidi but this man agidi much

😭

This Egbon dey para oo 😂😂😂 This one nor be arindin. He said “I swear”. Monsuru nor fit use that one defend himself for that kind settings 😂

So this guy no didirin 😂

Lasun no be dindinrin o 😂 o wise 😂

Lol

I talk am say this lasun no be didirin 😂😂😂

I don talk ham before say this Man no be dindirin at all he talk better than all

Lol

This one no be didinrin jawe 😂😂😂

Na why dem no they help poor man be this

Iswear

This one no be didirin at all, e dey form ni walahi

You sabi

If dem give him chance to speak he has something to say too…

Update

He’s back too where he deserves

😂

Man actually had something to say but you all are shutting him up

This guy no fit go back again

This man no be didinrin o 😂

Iswear

Ise ki le n se 😂

Dem wan use questions wound am

Aje 😂

Him and portable na family. Talkative!!

@grok what’s the story?

This one get sense and know what his doing . This one no be didirin ooo

This one No be didirin ooo

Aare Ago…. So na Ogbomosho these guys come from

You don't know before

I know it will get to this point .. I just don’t know it will be this soon 😩😩😩🤦♂️🤦♂️🤦♂️🤦♂️

This one no be dindinrin at all…

Carter too bin play this pattern with Kolu…all na tactics las las 💯

This is what I've been wating for. They will shade you tired. Sebi you no wise ni. They cloth you, barb you, feed you,house you, give you pocket, you av been traveling to where you can only dream of and you say they are ripping you. Dindinrin ni looto

Make e start his own Name it Oloriburuku Association 😆🤣

😭🤣

What an ingrate

He is an ungrateful person

This one na aggressive didirin o 😂

I knew something like this would happen, but I didn't know it would happen so quickly.

Talika alagidi🤣🤣🤣
