Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Lasun back to trenches 😭🤣

100,664 Aufrufe • vor 25 Tagen •via X (Twitter)

45 Kommentare

Profilbild von Benard
Benardvor 25 Tagen

Person talk say "Eyin ti e tin je chicken telle"🤣

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 25 Tagen

🤣

Profilbild von NICKWILE BLAQMUFASA
NICKWILE BLAQMUFASAvor 25 Tagen

Make dem open him own TikTok make he start him own content he go go far

Profilbild von olamilekan mosobalaje
olamilekan mosobalajevor 25 Tagen

Meself need to calm my agidi but this man agidi much

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 25 Tagen

😭

Profilbild von Dante 🫆
Dante 🫆vor 25 Tagen

This Egbon dey para oo 😂😂😂 This one nor be arindin. He said “I swear”. Monsuru nor fit use that one defend himself for that kind settings 😂

Profilbild von MATEL
MATELvor 25 Tagen

So this guy no didirin 😂

Profilbild von DEWALE
DEWALEvor 24 Tagen

Lasun no be dindinrin o 😂 o wise 😂

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 24 Tagen

Lol

Profilbild von MR DICKSON
MR DICKSONvor 25 Tagen

I talk am say this lasun no be didirin 😂😂😂

Profilbild von Akande Abioye
Akande Abioyevor 24 Tagen

I don talk ham before say this Man no be dindirin at all he talk better than all

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 24 Tagen

Lol

Profilbild von DAPPY J
DAPPY Jvor 25 Tagen

This one no be didinrin jawe 😂😂😂

Profilbild von Sylvajay
Sylvajayvor 25 Tagen

Na why dem no they help poor man be this

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 24 Tagen

Iswear

Profilbild von hunmi
hunmivor 25 Tagen

This one no be didirin at all, e dey form ni walahi

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 24 Tagen

You sabi

Profilbild von Damson
Damsonvor 25 Tagen

If dem give him chance to speak he has something to say too…

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 24 Tagen

Update

Profilbild von Fub
Fubvor 25 Tagen

He’s back too where he deserves

Profilbild von Oskido
Oskidovor 24 Tagen

😂

Profilbild von Gold
Goldvor 25 Tagen

Man actually had something to say but you all are shutting him up

Profilbild von DENHO
DENHOvor 24 Tagen

This guy no fit go back again

Profilbild von Sir’Kazy 024
Sir’Kazy 024vor 24 Tagen

This man no be didinrin o 😂

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 24 Tagen

Iswear

Profilbild von Phyzee⚡️
Phyzee⚡️vor 24 Tagen

Ise ki le n se 😂

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 24 Tagen

Dem wan use questions wound am

Profilbild von Phyzee⚡️
Phyzee⚡️vor 24 Tagen

Aje 😂

Profilbild von TIFFANY💅
TIFFANY💅vor 24 Tagen

Him and portable na family. Talkative!!

Profilbild von Blessing Odetokun, ACA | Finance Educator
Blessing Odetokun, ACA | Finance Educatorvor 24 Tagen

@grok what’s the story?

Profilbild von Chicharito🧢
Chicharito🧢vor 25 Tagen

This one get sense and know what his doing . This one no be didirin ooo

Profilbild von 1960
1960vor 24 Tagen

This one No be didirin ooo

Profilbild von 1ridwan 
1ridwan vor 25 Tagen

Aare Ago…. So na Ogbomosho these guys come from

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 24 Tagen

You don't know before

Profilbild von Omotayo Roll-in-dollars
Omotayo Roll-in-dollarsvor 24 Tagen

I know it will get to this point .. I just don’t know it will be this soon 😩😩😩🤦‍♂️🤦‍♂️🤦‍♂️🤦‍♂️

Profilbild von DA$V%#|D
DA$V%#|Dvor 25 Tagen

This one no be dindinrin at all…

Profilbild von Adedolapo
Adedolapovor 25 Tagen

Carter too bin play this pattern with Kolu…all na tactics las las 💯

Profilbild von vanity
vanityvor 25 Tagen

This is what I've been wating for. They will shade you tired. Sebi you no wise ni. They cloth you, barb you, feed you,house you, give you pocket, you av been traveling to where you can only dream of and you say they are ripping you. Dindinrin ni looto

Profilbild von AYOOLA
AYOOLAvor 25 Tagen

Make e start his own Name it Oloriburuku Association 😆🤣

Profilbild von Jiggy Elumelu
Jiggy Elumeluvor 24 Tagen

😭🤣

Profilbild von Hakeym
Hakeymvor 25 Tagen

What an ingrate

Profilbild von OLUSHOLA AYORINDE ADENIYI
OLUSHOLA AYORINDE ADENIYIvor 24 Tagen

He is an ungrateful person

Profilbild von Damilola🏠🚘
Damilola🏠🚘vor 25 Tagen

This one na aggressive didirin o 😂

Profilbild von 𝓐𝓭𝓮𝓷𝓲𝔂𝓲 𝓞𝓵𝓪𝓭𝓪𝓹𝓸 (𝓐.𝓞.𝓐)
𝓐𝓭𝓮𝓷𝓲𝔂𝓲 𝓞𝓵𝓪𝓭𝓪𝓹𝓸 (𝓐.𝓞.𝓐)vor 24 Tagen

I knew something like this would happen, but I didn't know it would happen so quickly.

Profilbild von Leykhan
Leykhanvor 24 Tagen

Talika alagidi🤣🤣🤣

Ähnliche Videos