Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Later tonight 👀 💀
88,825 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
12 Yorum

Reports are circulating of an alleged incident in Oke Ijeun, Abeokuta, where a bird supposedly transformed into a human being 🦅🧎🏻♂️➡️

Why nah 😭😭😭. I no go fit sleep alone now tonight like this. Make I find better OS wey go dey with me make I no go dey fear 🥺

Koto aiye...This movie traumatized me as a kid😂😭

Moonlight out now on Youtube

Omo this thing traumatise me when I Dey young 😂😂😂

This women wey suppose dey inside husband house they collect head & better separated doggy, shioor 🙄

Thank God I no dey among those wey record the video 🙏🏾🙏🏾🤣🤣

🤣🤣🤣🤣🥹

Twitter influencers 😭 nothing una no ft post because of engagement 😂😅

Kannakanna na ọmọ ẹgà ija n bọ o 😂

😂😂😂 This movie na traumatic one

Na Ai do this video da year 😂😂
