Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Laugh wan finish me 😂😂😂
282,309 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 48

Poor people day make billionaire more money

Hahahaha😂😂😂

Nigeria might be a thrasH country but damn I LOVE NIGERIA ❤️

We go dey love Naija from outside Naija now 😂😂

Someday 🤗 But as I still de the country make i de love am from within. ☺️

On God

Dangote go just de sneeze anyhow since yesterday 😂

No be play 😂😂

Make una take am play 😂😂

Dangote money dey rise dey go 😂😂😂

I go lie for you

@PostinorTwo Una dey craze for this app seh Wetin be this 😩😩🤣🤣🤣🤣

@PostinorTwo Omo 😂😂

You fit invest 5k make dangote truck kii u b4 u see profit😏

Omo dis man smile with him 3 open teeth, M shaped nose and unapologetic mustache 😂

@lirbujy

😭😭

Nigerians like to follow crowd 😂😂

their eyes go peel 😂😂

😂😂😂

@Johncon03499795 😭😂😂😂😂

@Johncon03499795 Dem just dey enrich big man

😂😂

Nah Dangote enjoy pass for this matter

😆 🤣

@omo_Tee28 Abeg make person show Dangote this tweet o. Laugh go wan wound am

Omoh 😂😂😂😭

😂😂

😂😂😂

😭😭

😂🤣😅

Make I pay for Dangote salt ke 🤔 a whole shareholder like me

Abeg, is this man still acting 😅😀

I swear😅🤣

That's what his trying to do, for sure let be wisely wise

Omo make una make this man regret wetin him do ooo

😂😂

😂😂😂

😂😂😂

😂😂😂😂😂😂

God 😅🤣

@Omajali_Josh

😹😹😹

top tier acting from this man 😂

@Dmasstar Na una money dem go use fund APC next presidential election… I just the laugh 😂

😭😂😂 it’s raining moneyy over there

🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂
