Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Laugh wan finish me ๐๐๐
282,309 Aufrufe โข vor 5 Tagen โขvia X (Twitter)
48 Kommentare

Poor people day make billionaire more money

Hahahaha๐๐๐

Nigeria might be a thrasH country but damn I LOVE NIGERIA โค๏ธ

We go dey love Naija from outside Naija now ๐๐

Someday ๐ค But as I still de the country make i de love am from within. โบ๏ธ

On God

Dangote go just de sneeze anyhow since yesterday ๐

No be play ๐๐

Make una take am play ๐๐

Dangote money dey rise dey go ๐๐๐

I go lie for you

@PostinorTwo Una dey craze for this app seh Wetin be this ๐ฉ๐ฉ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@PostinorTwo Omo ๐๐

You fit invest 5k make dangote truck kii u b4 u see profit๐

Omo dis man smile with him 3 open teeth, M shaped nose and unapologetic mustache ๐

@lirbujy

๐ญ๐ญ

Nigerians like to follow crowd ๐๐

their eyes go peel ๐๐

๐๐๐

@Johncon03499795 ๐ญ๐๐๐๐

@Johncon03499795 Dem just dey enrich big man

๐๐

Nah Dangote enjoy pass for this matter

๐ ๐คฃ

@omo_Tee28 Abeg make person show Dangote this tweet o. Laugh go wan wound am

Omoh ๐๐๐๐ญ

๐๐

๐๐๐

๐ญ๐ญ

๐๐คฃ๐

Make I pay for Dangote salt ke ๐ค a whole shareholder like me

Abeg, is this man still acting ๐ ๐

I swear๐ ๐คฃ

That's what his trying to do, for sure let be wisely wise

Omo make una make this man regret wetin him do ooo

๐๐

๐๐๐

๐๐๐

๐๐๐๐๐๐

God ๐ ๐คฃ

@Omajali_Josh

๐น๐น๐น

top tier acting from this man ๐

@Dmasstar Na una money dem go use fund APC next presidential electionโฆ I just the laugh ๐

๐ญ๐๐ itโs raining moneyy over there

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐
