Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Learn the types of kisses for future reference
332,352 просмотров • 3 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

This video Dey vex me ehhhhhhhh!!!!! Kai! Mtchewwwwwww .. see the guy Dey do sef . Mtchew

Love is a beautiful thing but odeshi

Let the singles “breeeffth”, don’t suffocate them. You have “responsabilithy”

See as them be

Don’t suffocate us 😭💔

Mtchewww waste of data and time 😡

😭

Hope dey for dis unknown cat so? 😂 Thoughts pls 🥲 Make GOD make the sound sweet for una ears as una watch ijn amen 🙏🏾😂

Una dey crase

Feels like watching the lanister twins🙄

It’ll end in tears.

What type of playing is this?

Please delete

The one we dey find no dey here so we’ll just keep scrolling.

Shey Dem be brother and sister ? Why Dem resemble?

Bruuuuuuhhhhh

Oriyin ti yii danudanu😡

I wan know where e lead to after dem finish this video

Time just don waste

mtchew

@khreestabel1 come and learn

Make una gettat abeg😏😏

All these things no dey matter in kingdom of God

@PrettyEtHel1 come and learn

People in love should be paying taxes too😏

Una two dey ment

Ori bu tide bayin

All of you are not serious 😡 Fuel is now 500

If you don't leave here with this eh?

Awon ashiere meji😏
