Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Leave Rukky for me😂😂
Комментарии: 10

ThugLife💯1 год назад
😂

OnYeKa1 год назад
Just dey upload this guy videos abeg 😂

ThugLife💯1 год назад
I still get many for my phone

𝐋𝐄𝐊𝐗𝐘❤️🦅1 год назад
He no collect phone this time 😹😹

ThugLife💯1 год назад
Na hooks

Ayobami Stoner1 год назад
Ashawo dey get CLAUSTROPHOBIA?😭🤣

ThugLife💯1 год назад
Person wey wan thief

adeyeyeh1 год назад
I dey always come your tl to check this guy skits, is he on Twitter?

ThugLife💯1 год назад
I will search now if I can get his page here

Nuel O CFC1 год назад
Rukky no collect anything from her how na? Not even a refund 😂
