Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Leave Rukky for me😂😂
10 Yorum

ThugLife💯1 yıl önce
😂

OnYeKa1 yıl önce
Just dey upload this guy videos abeg 😂

ThugLife💯1 yıl önce
I still get many for my phone

𝐋𝐄𝐊𝐗𝐘❤️🦅1 yıl önce
He no collect phone this time 😹😹

ThugLife💯1 yıl önce
Na hooks

Ayobami Stoner1 yıl önce
Ashawo dey get CLAUSTROPHOBIA?😭🤣

ThugLife💯1 yıl önce
Person wey wan thief

adeyeyeh1 yıl önce
I dey always come your tl to check this guy skits, is he on Twitter?

ThugLife💯1 yıl önce
I will search now if I can get his page here

Nuel O CFC1 yıl önce
Rukky no collect anything from her how na? Not even a refund 😂
