Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Leave who???? ๐๐๐
79,013 Aufrufe โข vor 4 Monaten โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

This guy don ment before ๐๐๐ Madness looks so good on you bro

@official_Dezny you no for like put this guy for MAD cell? ๐

I donโt even understand this whole alte stuff How does someone get that weird

Them wan k!ll werey

Bro you dey kill me ๐๐๐

She wan turn you to lord of the rings ๐๐

As you laugh just know say somebody somewhere dey go through this same thing. Yes, No be you send am but just know ๐๐๐

Na so you for pierce your โBirthrightโ today just because say u wan prove love ๐๐. if u like no go find Ashawo wey sabi come house come cook on weekends ๐

๐คฃ๐คฃ

As I see your face na once I burst laugh.. you be mumu oo ๐ ๐

I never watch ham finish I don burst into laugh๐๐๐๐

Bro wtf is this ๐๐

She asked to peg him ๐ญ

Nigerian content creators and unrelated ads are 5 and 6

You try for this content ๐๐๐ e funny pa

Girls like this in real life are a few kilometers away from madness.

I hope say you done learn boy boy for Asaba before you come lagos.

Thank you for this sticker

When una wan resemble demon una go Dey call am Alteโ ๐คฃ

@___ehiz How man sef do gree make woman do am half of these things

petition to add โtwoglassesโ to synonyms of shame ๐ญ

Bros e sure me you don craze for your previous life before ๐๐๐๐

This guy dey craze walai, nothing you wan tell me, wtf๐๐๐

Iโm happy that youโve changed your trousers but please go and make money so that all this embarrassment and insults will stop see your face ๐๐๐

Rufus you again ๐๐ญ

When you later run mad people go still think say you Dey joke

What was that facial expression at the beginning?๐ญ๐ญ๐ญ

What's the name of the song at the beginning of the video?

I don't like this guy ein face. E just dey vex me

Finished man, as you hear style your eyes wide ๐

Bia TG are you okay at all?๐ญ๐ญ๐ญ๐๐

๐คญ๐๐คฃ

Omo. Who you wan leave this one for. Yiu must marry her o
รhnliche Videos
Sensitive content
I FUCKING LIED YO ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
๐ญ
124,507 Aufrufe โข vor 3 Monaten
