Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Leave who???? 😂😂💔

79,013 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Richkidmario 💸
Richkidmario 💸4 месяцев назад

This guy don ment before 😂😂😂 Madness looks so good on you bro

Фото профиля Jaeger👹👹👹
Jaeger👹👹👹4 месяцев назад

@official_Dezny you no for like put this guy for MAD cell? 😂

Фото профиля Nnaemeka
Nnaemeka4 месяцев назад

I don’t even understand this whole alte stuff How does someone get that weird

Фото профиля Arámìdé
Arámìdé4 месяцев назад

Them wan k!ll werey

Фото профиля THE USUAL SUSPECT
THE USUAL SUSPECT4 месяцев назад

Bro you dey kill me 💀😂😂

Фото профиля SOMMAR ENTERPRISE 🍀🍃
SOMMAR ENTERPRISE 🍀🍃4 месяцев назад

She wan turn you to lord of the rings 😂😂

Фото профиля Phoenix - フェニックス
Phoenix - フェニックス4 месяцев назад

As you laugh just know say somebody somewhere dey go through this same thing. Yes, No be you send am but just know 😂😂😂

Фото профиля Xboi
Xboi4 месяцев назад

Na so you for pierce your “Birthright” today just because say u wan prove love 😁😁. if u like no go find Ashawo wey sabi come house come cook on weekends 😌

Фото профиля Alabi
Alabi4 месяцев назад

🤣🤣

Фото профиля Man
Man4 месяцев назад

As I see your face na once I burst laugh.. you be mumu oo 😅😅

Фото профиля AcmeCode studios
AcmeCode studios4 месяцев назад

I never watch ham finish I don burst into laugh😂😂😂😂

Фото профиля GOLDFINGER8️⃣8️⃣
GOLDFINGER8️⃣8️⃣4 месяцев назад

Bro wtf is this 😂😂

Фото профиля JABWAP
JABWAP4 месяцев назад

She asked to peg him 😭

Фото профиля Ziggy
Ziggy4 месяцев назад

Nigerian content creators and unrelated ads are 5 and 6

Фото профиля kings HQ 💻
kings HQ 💻4 месяцев назад

You try for this content 😂😂😂 e funny pa

Фото профиля DR. CGPA
DR. CGPA4 месяцев назад

Girls like this in real life are a few kilometers away from madness.

Фото профиля Morata from Chelsea 💙
Morata from Chelsea 💙4 месяцев назад

I hope say you done learn boy boy for Asaba before you come lagos.

Фото профиля SenseiOnchain
SenseiOnchain4 месяцев назад

Thank you for this sticker

Фото профиля trader_ psychologist _
trader_ psychologist _4 месяцев назад

When una wan resemble demon una go Dey call am Alte’ 🤣

Фото профиля DaddyE’s
DaddyE’s4 месяцев назад

@___ehiz How man sef do gree make woman do am half of these things

Фото профиля ًًًً
ًًًً4 месяцев назад

petition to add “twoglasses” to synonyms of shame 😭

Фото профиля proudly_OMOAYAN 🥁
proudly_OMOAYAN 🥁4 месяцев назад

Bros e sure me you don craze for your previous life before 😂😂😂😂

Фото профиля HeartLikeStone🦁♏️🖤
HeartLikeStone🦁♏️🖤4 месяцев назад

This guy dey craze walai, nothing you wan tell me, wtf😂😂😂

Фото профиля only1kev🤴🏾
only1kev🤴🏾4 месяцев назад

I’m happy that you’ve changed your trousers but please go and make money so that all this embarrassment and insults will stop see your face 😂😂💔

Фото профиля Web3Chef #WID
Web3Chef #WID4 месяцев назад

Rufus you again 😂😭

Фото профиля Olamiposi
Olamiposi4 месяцев назад

When you later run mad people go still think say you Dey joke

Фото профиля Prince ⚓
Prince ⚓4 месяцев назад

What was that facial expression at the beginning?😭😭😭

Фото профиля 𝕯𝖆𝖛𝖎𝖉.✞
𝕯𝖆𝖛𝖎𝖉.✞4 месяцев назад

What's the name of the song at the beginning of the video?

Фото профиля manhattan01234@
manhattan01234@4 месяцев назад

I don't like this guy ein face. E just dey vex me

Фото профиля Nelson
Nelson4 месяцев назад

Finished man, as you hear style your eyes wide 😂

Фото профиля Schoozzy🥸
Schoozzy🥸4 месяцев назад

Bia TG are you okay at all?😭😭😭😂😂

Фото профиля CeeCee👼🌞
CeeCee👼🌞4 месяцев назад

🤭😂🤣

Фото профиля Stanleynnabuife
Stanleynnabuife4 месяцев назад

Omo. Who you wan leave this one for. Yiu must marry her o

Похожие видео