Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Leave who???? 😂😂💔

79,013 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

Richkidmario 💸 profil fotoğrafı
Richkidmario 💸4 ay önce

This guy don ment before 😂😂😂 Madness looks so good on you bro

Jaeger👹👹👹 profil fotoğrafı
Jaeger👹👹👹4 ay önce

@official_Dezny you no for like put this guy for MAD cell? 😂

Nnaemeka profil fotoğrafı
Nnaemeka4 ay önce

I don’t even understand this whole alte stuff How does someone get that weird

Arámìdé profil fotoğrafı
Arámìdé4 ay önce

Them wan k!ll werey

THE USUAL SUSPECT profil fotoğrafı
THE USUAL SUSPECT4 ay önce

Bro you dey kill me 💀😂😂

SOMMAR ENTERPRISE 🍀🍃 profil fotoğrafı
SOMMAR ENTERPRISE 🍀🍃4 ay önce

She wan turn you to lord of the rings 😂😂

Phoenix - フェニックス profil fotoğrafı
Phoenix - フェニックス4 ay önce

As you laugh just know say somebody somewhere dey go through this same thing. Yes, No be you send am but just know 😂😂😂

Xboi profil fotoğrafı
Xboi4 ay önce

Na so you for pierce your “Birthright” today just because say u wan prove love 😁😁. if u like no go find Ashawo wey sabi come house come cook on weekends 😌

Alabi profil fotoğrafı
Alabi4 ay önce

🤣🤣

Man profil fotoğrafı
Man4 ay önce

As I see your face na once I burst laugh.. you be mumu oo 😅😅

AcmeCode studios profil fotoğrafı
AcmeCode studios4 ay önce

I never watch ham finish I don burst into laugh😂😂😂😂

GOLDFINGER8️⃣8️⃣ profil fotoğrafı
GOLDFINGER8️⃣8️⃣4 ay önce

Bro wtf is this 😂😂

JABWAP profil fotoğrafı
JABWAP4 ay önce

She asked to peg him 😭

Ziggy profil fotoğrafı
Ziggy4 ay önce

Nigerian content creators and unrelated ads are 5 and 6

kings HQ 💻 profil fotoğrafı
kings HQ 💻4 ay önce

You try for this content 😂😂😂 e funny pa

DR. CGPA profil fotoğrafı
DR. CGPA4 ay önce

Girls like this in real life are a few kilometers away from madness.

Morata from Chelsea 💙 profil fotoğrafı
Morata from Chelsea 💙4 ay önce

I hope say you done learn boy boy for Asaba before you come lagos.

SenseiOnchain profil fotoğrafı
SenseiOnchain4 ay önce

Thank you for this sticker

trader_ psychologist _ profil fotoğrafı
trader_ psychologist _4 ay önce

When una wan resemble demon una go Dey call am Alte’ 🤣

DaddyE’s profil fotoğrafı
DaddyE’s4 ay önce

@___ehiz How man sef do gree make woman do am half of these things

ًًًً profil fotoğrafı
ًًًً4 ay önce

petition to add “twoglasses” to synonyms of shame 😭

proudly_OMOAYAN 🥁 profil fotoğrafı
proudly_OMOAYAN 🥁4 ay önce

Bros e sure me you don craze for your previous life before 😂😂😂😂

HeartLikeStone🦁♏️🖤 profil fotoğrafı
HeartLikeStone🦁♏️🖤4 ay önce

This guy dey craze walai, nothing you wan tell me, wtf😂😂😂

only1kev🤴🏾 profil fotoğrafı
only1kev🤴🏾4 ay önce

I’m happy that you’ve changed your trousers but please go and make money so that all this embarrassment and insults will stop see your face 😂😂💔

Web3Chef #WID profil fotoğrafı
Web3Chef #WID4 ay önce

Rufus you again 😂😭

Olamiposi profil fotoğrafı
Olamiposi4 ay önce

When you later run mad people go still think say you Dey joke

Prince ⚓ profil fotoğrafı
Prince ⚓4 ay önce

What was that facial expression at the beginning?😭😭😭

𝕯𝖆𝖛𝖎𝖉.✞ profil fotoğrafı
𝕯𝖆𝖛𝖎𝖉.✞4 ay önce

What's the name of the song at the beginning of the video?

manhattan01234@ profil fotoğrafı
manhattan01234@4 ay önce

I don't like this guy ein face. E just dey vex me

Nelson profil fotoğrafı
Nelson4 ay önce

Finished man, as you hear style your eyes wide 😂

Schoozzy🥸 profil fotoğrafı
Schoozzy🥸4 ay önce

Bia TG are you okay at all?😭😭😭😂😂

CeeCee👼🌞 profil fotoğrafı
CeeCee👼🌞4 ay önce

🤭😂🤣

Stanleynnabuife profil fotoğrafı
Stanleynnabuife4 ay önce

Omo. Who you wan leave this one for. Yiu must marry her o

Benzer Videolar