正在加载视频...
视频加载失败
Leave who???? 😂😂💔
79,013 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

This guy don ment before 😂😂😂 Madness looks so good on you bro

@official_Dezny you no for like put this guy for MAD cell? 😂

I don’t even understand this whole alte stuff How does someone get that weird

Them wan k!ll werey

Bro you dey kill me 💀😂😂

She wan turn you to lord of the rings 😂😂

As you laugh just know say somebody somewhere dey go through this same thing. Yes, No be you send am but just know 😂😂😂

Na so you for pierce your “Birthright” today just because say u wan prove love 😁😁. if u like no go find Ashawo wey sabi come house come cook on weekends 😌

🤣🤣

As I see your face na once I burst laugh.. you be mumu oo 😅😅

I never watch ham finish I don burst into laugh😂😂😂😂

Bro wtf is this 😂😂

She asked to peg him 😭

Nigerian content creators and unrelated ads are 5 and 6

You try for this content 😂😂😂 e funny pa

Girls like this in real life are a few kilometers away from madness.

I hope say you done learn boy boy for Asaba before you come lagos.

Thank you for this sticker

When una wan resemble demon una go Dey call am Alte’ 🤣

@___ehiz How man sef do gree make woman do am half of these things

petition to add “twoglasses” to synonyms of shame 😭

Bros e sure me you don craze for your previous life before 😂😂😂😂

This guy dey craze walai, nothing you wan tell me, wtf😂😂😂

I’m happy that you’ve changed your trousers but please go and make money so that all this embarrassment and insults will stop see your face 😂😂💔

Rufus you again 😂😭

When you later run mad people go still think say you Dey joke

What was that facial expression at the beginning?😭😭😭

What's the name of the song at the beginning of the video?

I don't like this guy ein face. E just dey vex me

Finished man, as you hear style your eyes wide 😂

Bia TG are you okay at all?😭😭😭😂😂

🤭😂🤣

Omo. Who you wan leave this one for. Yiu must marry her o
相关视频
Sensitive content
I FUCKING LIED YO 😂💔😂💔😂💔😂💔😂💔😂💔😂💔😂💔😂💔😂💔😂💔😂💔😂💔
💭
124,507 次观看 • 3 个月前
