正在加载视频...
视频加载失败
Leeds so una foooolissssh like this, how did you let Chelsea score 6goals
17,885 次观看 • 3 天前 •via X (Twitter)
31 条评论

U just start de watch football sha. ... Na y u be city fan

Point of correction Chelsea Fc is not small club... We are world champions

Cry for me joor .... Cry😂😂😂 You won shame my team kee.... Just dey play

Kante and Kombo dey use the same sense 😂😂

Chelsea small club? You’re a joke fam

Shut up you no get sense see your head 😂

So you foolish like this I no no how u deh rate CHELSEA 🤔 So we be small club 🤔

small club yet you don't have all the super Europian cups and club world cup foolish man city fans

Na from your brain dry season go start this year.

Na Chelsea you Dey call small club eh The World Champion small club shoo

Cry me a river 😂😂😭

Deep down u too mumu, you're calling chelsea wey collect ucl from u small club

Dem no get any sense atall 2 goal leading and still conceded 6 goals

Leeds not Recce 😂😂💔

U go still cry Tat u were mocking Chelsea during the first half of the game

Na God go punish u

Sebi Chelsea don take care of England ba??

You for come defend for them 🤣🤣🤣🤣

CRYYYY FOR MEEEEE 😂😂😂

E dey pain am😹

You see how dumb you sound now

Kante just de siddon waiting for the fall of Chelsea 😂😂😂😂 you will be fine my brother

Lolz 😂 e shock you 💙🥶😂😂😂

Cry more

U go talk the truth Kante 😂😂😂😂 we are The World Champions 💙💙💙

I’m coming for u no worry trust me una both Enzo go too cry 😭 😂

So your face can come down like dis bro 😎🤝

I like as you humble 😂

Oga you go explain tired make my hand touch this your team you go explain more

E shock you kante, no worry Chelsea's best is yes to come.

Your voice no loud again, you drink frog???

