Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Lege matchmaking livestream too funny 😹👀
20,010 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

It’s good that the guy gave Lege what he deserves. He will bring men up and still talk trash about them in front of women. Why can’t he allow the ladies to talk instead of influencing their minds.

Na rubbish 😂

I Dey tell you

The Legge should have been neutral and allowed the Girl to talk for herself.

💯

I like the fact that the young man stood his ground.

Omoh….i like the energy of this guy

See as Lege dey downgrade a whole Engineer Makati.

Lege nah stupid fellow ,no be so match making Dey happen nah

Confidence 💯

💯

No gree for anybody 😂

😂

The guy stood his ground until he reach to say nah bricklayer be his work 😂😂😂 nah there he fucked up

The guy no like truth 🤣

I too like the guy😂😂😂 Lege too dey underrate people…the bros fit guide like that.

“Omo yi o lefe” 😂

No dulling moment on Lege show 😆 😂 🤣 😅

Lege na werey Him sef dey low key look down on the man But I like the man confidence

I’m a Micheal

E sure me say the guy get money, E no just dey take good care of himself ni. Naso ibadan guys dem be 😂

Na hin customers go later kill am 🤣

I'm the Engr Michael. 😂

Makati gara lo gara bo😅😅😅😅

Two of u don crazy omo I don laugh tiraa pass d girl wy dem dy find husband for 😂😂😂😂

I know guys like this guy that can buy 50M cars without stress. Don’t doubt all this building guys just because they didn’t go to school that much o.

Na the man make me laugh pass … na weyre 🤣🤣🤣

Lege speaks raw truth sometimes

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

“am a Micheal 😹😹

Na pure comedy

Am a engineer

😂🤣

I even hate the way the woman dey behave lol

Engr makati fenuwu gate 😂😂

😂😂😂😂

Pls watch to the end 🙏😂😂😂
