Loading video...
Video Failed to Load
Legs and Verydarkman don finally settle! One love 🫶❤️
11 Comments

Howfar the minor Lege raped ?

VDM….power to the society!!🔥😹

I LOVE SINGING ❤️ My lovely followers ❤️ Nice to entertain YOU 🙂

Baba quick fold ke 😂😂😂

VDM don bring out where dem say lege R4pe 14 years old girl Lege Don Fold 😹😹😹😹

Lege Folden 🤣😂🤣😂

VDM would never come to his live show. Never. This lege just they lie to cover his shame. Show us proof that VDM came to ur live show? U don finally fold ode.

VDM told him to stop running Werey fold

Fold or no fold, peace don happen…everyone moves on. Nigerians just want fight from every angle. Una sha wan dey ganusi like 9 different fights at a go. Una no even dey preach peace again. What a country. 😊

40 years old man

if to say you wise, you go understand say na format him use for where you dey, no le@ke ur secret where him dey oo, he has no friend
Related Videos
Sensitive content
This one don buy Verydarkman market, this film go too long 😂😂
Oyindamola🙄
85,803 views • 1 year ago
