Lekki babes freestyle on Lekki epe!!
159,156 次观看 • 12 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

Make sense and real matters my brother 💯

No be lie 🔥

🔥🔥🔥🔥

@Burna_Archive Barz

This is 🔥

That's wavy!!! 🔥

This guy dey so underrated He too Sabi

See rhymes

Guy u get

Lekki babes no fit Run PH boys ajeh

Dan is not dizzy but bizzy see my guy wey Sabi like Odumodo

@djchizzykay 🔥🔥🔥🔥🔥🔥

@iDanDizzy leave lekki babe abeg run me little amount 😛😂

That guy in the background was using Mumu noise to spoil the flow 🙄

Daddy dizzy

Why the Isha part come make u dey serious as if u want cry True true Isha really make u cry sha🤣🤣🤣🔥

My bloodline I Dey ph oh, Ghana no favor

When you go show us the guy wey Dey behind the cam wey Dey run the back ups ?

See as I dey smile like mumu Damn... Dizzy u Sabi this thing 💯

As this guy good like this… why is he not everywhere. Na why I Dey dread to try

🔥🔥

@knowledge_AH Abeg tell your back up guy make he dey allow us listen to your lyrics . E no need do back up !!

Boss you too good abeg

@magnitofreshout you get assignment here

Dandizzy if I no see this song for Spotify by December just know sey we get beef @iDanDizzy

@only1topboyy Lekki babes are really talented

Bro you good 😊

Dizzyyyy

Raw talent…👌

line dey cry

Bad boy lyricist Idan dizzy

Dope bars

Judge dem make conji key you 🤣🤣🤣🤣
