Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Let me drop this here …. Please RT my business o
100,165 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
29 Yorum

My clients from AXA enjoy ur service 🙏🏻..Keep up the good work Boss

Investment full everywhere

@BETFUSE1 I was there @Ekitipikin

@BETFUSE1 Oya use me take run ur advert

@BETFUSE1 Mayor na general merchandize. This guy no just want any of him friends to go patronize outsiders oooo😂😂😂

Mk I do ham for you my boy 🙂

Mayor e done tail oo..how many likes for 100k 🫣🫣🫣

MOE, make I run ad for you nah boss

@Ekitipikin you get Gym center but you no dey gym make you gather small muscles

@Dbeloved001 Na utako e Dey

Anything for you Boss. 💪💪 U don too bless people for this street pass make u dey beg for RT

@ConvertOdds Waiting dem dey call person wey get fitness center wey NO dey fit??DELAP😎

It's wonderful, even me as a fat guy who don't love to go to gym, buts if it's this gym am seeing so, I would sleep here self if possible unlike the one's around were I stay

Do something for akungba now, MOE. Location and AB don tire person

@BETFUSE1 Business man wey I wan follow. You and MrBanks are my mentor on here.

Contact @Daultimatesport , for your fitness, gym, sports and all exercises equipment. Location📍 National stadium surulere Lagos. Nation wide delivery.

Abeg come do this fitness for ikorodu abegiiii we need am @Ekitipikin 🙏🙏😭

👏👏

This man 🫡 Big respect

I love the way you invest...... Keep it up

Nonsowlp on Instagram

Oya Weytin go now happen since I don repost

Make me self plug my work here Luck fit jam my hard work too 🙏🏾😹

Investment choke

More grease.

@benueboypj3_ Where is the location!? Let’s pull up

Say CHEESE

You are not using what you have so how do you expect others to use it

Investment full everywhere. More customers
Benzer Videolar
Sensitive content
Can I talk my Shit? Let me get a RT if you fuckin wit it please
DIGGSDOITMOVIN
90,452 görüntüleme • 2 yıl önce
