Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Let share funds 😂😂
259,494 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Did he just say " Steal from his uncle in a way that would please God keh"?

In a way, wey go please God 😂

There is no honor among thieves Always have a plan B if you are eating with the devil.

Abeg when i go take laugh. U never post the funny part 😒

Company dey use blackmail content for ad , in 2026 🤣

That Akwa Ibom song really burst my head 😂😂😂

Use 1m apologize to your wife, 7m una

Dry

What if e con later know sey na Una pattern

You want to deal with the dare devils and you don't want to die, chicken hearted why are you running

That's w!ckedness na, who bring job deserves his share

Una wicked 😀😀

No be so ooh

Na man or woman?

I no even understand wetin I watch like this

😅😅😅

Card sale way no give me my money

What nonesense is this, could you do ur skit without involving the Quran recitation in it, like what was the purpose of adding it in the first place?

@Raycon_Moore

😂😂😂😂

Una wicked oo 😂😂😂

Thar "onyenwameanyi bikonu" dey always muzz me🤣

This is a very bad content promoting Blackmailing

😂😂😂😂

You say what 🤣

So na my own chibest supermarket una dey use shoot video without settling me abi🥵

Location

So una no know say na Peter and Jude story they're telling here 😅

De guy later hear gBUmuum

Omor ,, Street Deep Gan

Mumu, the 7 million no go finish? How you wan take get more jobs? Nigerians never ever think of the future, them just wan settle their belle at the moment.

Smh.... disgusting
Benzer Videolar
Sensitive content
Let the rabbit hold the gun real quick.. FAT JOE 😂 #fontane #blackamerica #share
Fontane 🪂
92,950 görüntüleme • 1 ay önce
