ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Letโs be guided please ๐
27,625 ๆฌก่ง็ โข 4 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

You be OUR WIFE naaaaaaa. NA arsenal fan greeting his darling sweetie chelsea wife fan

Did you just hear mmueh ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Calm down! Na just normal level for โour wifeโ ๐

Na crime to love you ๐๐

Na Arsenal fan , Una be thier wife normally, so no fear , na love ๐๐๐

You for comot some teeth from him mouthโฆ

๐๐๐

Biggie heard "Muah" ๐๐๐

๐๐๐๐ very dangerous play

Oh wow, so as you dei now, man don kiss you like this ๐คฃ

Biggie Onyeala ๐๐ญ

You sure say no be Arsenal fans dey peck you.๐๐๐

Chelsea our wife....nweee

Lol ๐ Dey careful ooo make you no go end up like bobo-risky. I no call anybody name oooo ๐๐๐๐๐๐๐

Sorry na Arsenal fan say make him congratulate you.

๐ small love wey dem show you, you dey panic

The guy was just being romantic na ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na love he wan show u be that naa.๐๐

You may kiss the bride ๐๐คฃ๐๐

๐คฃ๐คฃ

I too love โค๏ธ this guy fr.. no dull moment always looking forward to his post always ๐.. I no sure I enjoy any content creator content like I enjoy biggies content

That guy is an Arsenal fan, you are his wife ๐คฃ

Omo even me sef I go vex

Are you not "OUR WIFE" ni??

Nwue as how naaa ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Why ranting here when you could have easily got hit the person with 2by2 plank and come online to explain why you had to do that instead

Did I just hear muah

๐๐๐

Omo na una husband kiss you nau ๐๐๐

Did Biggie just hear muah?๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐๐๐

Biggie you get yansh???๐๐๐ He fit like your backside ๐๐๐ญ๐ญ

E sure me say that guy na Arsenal fan.๐ As per se you be โour wife.โ๐ Sweet sexy Biggie.๐ฅฐ๐ญ๐
็ธๅ ณ่ง้ข
It shall not always be dark; be guided by this๐๐ฅบ
Harrydarling๐
151,649 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
