Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Let’s be guided please 🙏
27,625 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

You be OUR WIFE naaaaaaa. NA arsenal fan greeting his darling sweetie chelsea wife fan

Did you just hear mmueh 🤣🤣🤣

Calm down! Na just normal level for “our wife” 😂

Na crime to love you 😂😂

Na Arsenal fan , Una be thier wife normally, so no fear , na love 😂😂😂

You for comot some teeth from him mouth…

😂😂😂

Biggie heard "Muah" 😂😂😂

😂😂😂😂 very dangerous play

Oh wow, so as you dei now, man don kiss you like this 🤣

Biggie Onyeala 😂😭

You sure say no be Arsenal fans dey peck you.😂😂😂

Chelsea our wife....nweee

Lol 😂 Dey careful ooo make you no go end up like bobo-risky. I no call anybody name oooo 😂😂😂😂😂😂😂

Sorry na Arsenal fan say make him congratulate you.

😂 small love wey dem show you, you dey panic

The guy was just being romantic na 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Na love he wan show u be that naa.😂😂

You may kiss the bride 😂🤣😂😂

🤣🤣

I too love ❤️ this guy fr.. no dull moment always looking forward to his post always 😂.. I no sure I enjoy any content creator content like I enjoy biggies content

That guy is an Arsenal fan, you are his wife 🤣

Omo even me sef I go vex

Are you not "OUR WIFE" ni??

Nwue as how naaa 🤣🤣🤣

🤣🤣🤣

Why ranting here when you could have easily got hit the person with 2by2 plank and come online to explain why you had to do that instead

Did I just hear muah

😂😂😂

Omo na una husband kiss you nau 😂😂😂

Did Biggie just hear muah?🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂😂😂

Biggie you get yansh???😂😂😂 He fit like your backside 😂😂😭😭

E sure me say that guy na Arsenal fan.🌚 As per se you be “our wife.”😂 Sweet sexy Biggie.🥰😭😂
