正在加载视频...

视频加载失败

Let's be helping ourselves abeg.

118,955 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

25 条评论

Damian O 的头像
Damian O1 年前

You just dey use ur new car pepper everybody

Rock Paper Sizzle 的头像
Rock Paper Sizzle1 年前

💪If you're seeing this, it must mean you support Trump. 👏 Let us help you show it. ✅ Classic, Tough, Real American Gear Here:

GŁØRIA🦋🪼 的头像
GŁØRIA🦋🪼1 年前

All these info na for who get motor

Albert obi 的头像
Albert obi1 年前

Wahala don dey oh, Daniel don buy motor

Ycee_Baddest 的头像
Ycee_Baddest1 年前

Because u don get motor now u no go let person rest

AlayeNG 的头像
AlayeNG1 年前

You Dey advise people wey Dey motor where your own?

Chukwuebuka Okonkwo 的头像
Chukwuebuka Okonkwo1 年前

The voice though 🙃.

LAURETTA🧚‍♂️ 的头像
LAURETTA🧚‍♂️1 年前

As I no get car abi motor make I face front 🥲

Santi🫵🏼 的头像
Santi🫵🏼1 年前

This car wey u buy go reach everybody oooo 😂

Tobiblakq 的头像
Tobiblakq1 年前

brrrrrrrrrrooo since you buy car we no dey hear word again ooo good one sha

Agape🇳🇬 的头像
Agape🇳🇬1 年前

As Daniel don get car, wahala for who never buy car

Owlie 的头像
Owlie1 年前

Omo Regha no go allow this app breettt again...no allow your village intervene in your matter o 🤣🤣🤣

Ola 的头像
Ola1 年前

Small car wey Baba get no rest for people again 🤣

Zikky 的头像
Zikky1 年前

Since Daniel enter lag e just deh press our neck😂

Nnamdi Okoli 的头像
Nnamdi Okoli1 年前

No be lie, you get motor

BIG_CHIEF 🖤🦅 的头像
BIG_CHIEF 🖤🦅1 年前

Since you buy car we never rest

Bode Jasper ✞ 的头像
Bode Jasper ✞1 年前

Since you start to Dey drive this Benz nah so so motivation full your mouth😂😂😂

tjay💭 的头像
tjay💭1 年前

we know say u don buy car bros

🏳️‍🌈 的头像
🏳️‍🌈1 年前

Very true... Some drivers no get sense

HiGh Don💛🇬🇧 的头像
HiGh Don💛🇬🇧1 年前

This werey use farming money buy car, he go dey advice people wey buy car say they should have spent it on something else…. Oye Olohun fr

Ghostmuller01 的头像
Ghostmuller011 年前

Agege bread

Dos Daily 的头像
Dos Daily1 年前

Its very good to do so

Joshua 的头像
Joshua1 年前

😂😂😂

👤 的头像
👤1 年前

Una dey turn off engine for traffic light?

Alex Agbonayinma 的头像
Alex Agbonayinma1 年前

Drop Aza for 3k funding

相关视频