Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Let's begin the day with laughter
30 Yorum

So this is a proof that 98% of Indian are oda

Wetin be dis?🤣 I just feel am say my IQ just drop to one dot🤣

Summer is coming.....be careful around your wife! 🤣

You and who dey laugh this morning 😹😹😹

So this is supposed to make or laugh?? 😪

My data when I wan click on the video

Na all this mumu videos Dey get views on Facebook 😂😂😂

Where am I supposed to laugh??

Please how is this funny 😒 you must be stupid I dey vex this morning no add to ham ohh

So u mean to tell me the guard doesn’t know what’s going on u mean he can’t feel the movement when changing the tire

There’s nothing funny here

this shii aint funny dude...

Na mumu content India dey do

What is this 🤣 🤣

Abeg naaa, I no see who beat Nigerians for this skit making industry, USA, China, Brazil...non comes close 😂

Rejoice evermore 🤞✋

All this WEREY think say na so them mumu We self mumu for here

After caterefe na indians mumu pass

This video na to make me laugh or to add to my anger?

Abeg what is funny here ?

Lmaooo

This handler suppose dey yaba left

Is this supposed to be funny?

abeg, make una contribute una laff emoji under this post make e no be like say we no laff.....😒

Is there anything funny here now?

So what’s funny here now,refund my data back pls

Very funny

Mehn them suppose shoot this brothers

Please take this to Facebook not here

Mhewww
