Loading video...
Video Failed to Load
LETS GOOOOOOOOOO
10 Comments

All About Music2 years ago
You never chop and you dey put mouth of Wizkid and Davido matter” - Teni

J A I Y É🍀2 years ago
Teni no reason am ooo Ayra fit beat you ooo . Person wey talk say her favorite food ma yam. Na omo lile oooo

Nwafresh 🍥2 years ago
You go like fight Bobrisky after her freedom?

Miss.ayo.artss2 years ago
Teni, Ayra star talk say she like yam o. You fit? 😂

marki2 years ago
You think say fight na by cow body?, Ayra go bring you down with one blow

Omo Kogi (Yagba)🦅🦍2 years ago
Makanaki why 😂😂.... Arya carry God so she fear nothing ooo.. e go shock you

OmolowoAkande🥇2 years ago
Shey Big teni wa kere ni 😂

Ada Ide 💙(Michelle)2 years ago
Wahala come too much like this

Trailers Tip 🎥2 years ago
Leave my Ayra Star alone ohhh Aunty Power Rangers SPD 😂😂

LOWKEY DAMIL.A.R.E 👳♂️🔞2 years ago
Seyi Shay sef na female artiste, just locate her make una run things 😂😂💔
Related Videos
1:11
Sensitive content
LETS FUCKING GOOOOOOOOOO!🔥
KUR
86,697 views • 1 year ago
