Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Let’s keep it going drop yours in the comment 😂😂
22,250 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Aviator don show this one shege 😂

This girl na fool 😭😭😭😂😂

Aviator don finish that werey

Bet don almost kpai the guy life 😭😭😭😭

This girl no get sense 😂😂😂

Aviator don show this guy shege

Wetin man Dey do for Tori tori game plan

This guy na comrade if you know you know

That guy wey talk aviator and the girl wey mention vibrator no sabi anything except wetin dem mention.😂

Caprator? Paintor? Ntor?

this one go don use school fees play aviator 😭

*vibrator and * Aviator

Senior man there😭😂😂😂

Vibrator and aviator I know what they are

Stella must mention tools. Why vibrator appear so early 🌚

Freshers will be doing the most! This one’s still get joy for body

MOFE TO🤣😂

Mofe tor ke? 🤣🤣

U wont believe i don sleep for that side b4😂😂 100l days 😩😩

Sporty is that you 😂😂😂😂

This one just cast her sef on top small game 😭

Kileriso si oro vibrator yii

Aviator

Whobimostor na fine girl o

Who bi must se kini??

Aviator 😂 Maaaa niggggaaaa

Whobimostor 100%

Did that guy just said “Aviator”😂

Una carry my dept video reach here😂😂

This one life don finish😂😂😂

Aviator E no dey hard to know who dey play am

Precious be calming down ah ah

Those men with them need serious therapy lol 😆

